Tested, Approved and Trusted
[00:00.54] Baby, don't whine pon your seat
[00:01.87] Come give me that
[00:03.20] Jump upon my body like animal
[00:04.79] Dance make you feel like carnival
[00:08.51] I go lock you down like criminal
[00:10.90] One touch feelin' like one million
[00:13.82] People just dey watch you like a cinema
[00:16.21] Whine pon di ting like carnival
[00:18.87] Make sure you do nobody else like this
[00:41.49] Baby, don't whine pon your seat
[00:43.88] Come give me that
[00:44.68] Jump upon my body like animal
[00:47.07] Dance make you feel like carnival
[00:49.73] I go lock you down like criminal
[00:52.12] One touch feelin' like one million
[00:55.04] People just dey watch you like a cinema
[00:57.43] Whine pon di ting like carnival
[01:00.09] Make sure you do nobody else like this
[01:03.81] Ehen, we, hey
[01:07.79] Tested, approved and trusted, trusted
[01:10.45] Tested, approved and trusted, oh, please, believe
[01:18.95] Tested, approved and trusted, trusted
[01:19.48] Tested, approved and trusted, trusted
[01:23.73] Inna di middle of all of these beautiful girls in the world
[01:25.85] Wey dey dance on the floor
[01:27.98] As dem don manya na to bend am
[01:30.37] Me I just want sempe for the centre
[01:33.56] Baby, gyrate your waistline, roll it now
[01:36.75] No slow down, just bring am, to me now
[01:40.47] Submit am, no teasing
[01:43.38] Baby, don't whine pon your seat
[01:45.24] Come give me that
[01:46.31] Jump upon my body like animal
[01:49.24] Dance make you feel like carnival
[01:51.63] I go lock you down like criminal
[01:54.02] One touch feelin' like one million
[01:56.68] People just dey watch you like a cinema
[01:59.34] Whine pon di ting like carnival
[02:01.99] Make sure you do nobody else like this
[02:05.98] Wan jasi
[02:07.04] The way you do fantastic
[02:09.43] Have to put on glasses
[02:11.82] Make you no blind me with this your body
[02:15.01] When I see you whinin' fi di wall
[02:17.66] Make me want to turn into the wall
[02:20.06] Make me feel like we no dey for real life
[02:22.45] Everything nice where you are
[02:24.57] Baby, don't whine pon your seat
[02:26.43] Come give me that
[02:27.76] Jump upon my body like animal
[02:30.42] Dance make you feel like carnival
[02:33.07] I go lock you down like criminal
[02:35.20] One touch feelin' like one million
[02:38.12] People just dey watch you like cinema
[02:40.77] Whine pon di ting like carnival
[02:43.43] Make sure you do nobody else like this
[02:46.89] Ehen, we, hey
[02:50.87] Tested, approved and trusted, trusted
[02:53.52] Tested, approved and trusted, oh, please, believe
[03:00.70] Tested, approved and trusted, trusted
[03:01.23] Tested, approved and trusted, trusted
