Tested, Approved & Trusted
[00:01.47] Come give me that
[00:03.08] Jump upon my body like animal
[00:05.59] Dance make you feel like carnival
[00:08.26] I go lock you down like criminal
[00:10.39] One touch feelin' like one million
[00:13.43] People just dey watch you like a cinema
[00:16.09] Whine pon di ting like carnival
[00:18.48] Make sure you do nobody else like this
[00:41.24] Baby, don't whine pon your seat
[00:42.90] Come give me that
[00:44.43] Jump upon my body like animal
[00:46.88] Dance make you feel like carnival
[00:49.55] I go lock you down like criminal
[00:51.67] One touch feelin' like one million
[00:54.87] People just dey watch you like a cinema
[00:57.26] Whine pon di ting like carnival
[00:59.92] Make sure you do nobody else like this
[01:02.84] Ehen, we, hey
[01:07.63] Tested, approved and trusted, trusted
[01:10.29] Tested, approved and trusted, oh, please, believe
[01:17.99] Tested, approved and trusted, trusted
[01:20.65] Tested, approved and trusted, trusted
[01:22.51] Inna di middle of all of these beautiful girls in the world
[01:25.96] Wey dey dance on the floor
[01:27.56] As dem don manya na to bend am
[01:29.69] Me I just want sempe for the centre
[01:32.60] Baby, gyrate your waistline, roll it now
[01:36.32] No slow down, just bring am, to me now
[01:40.40] Submit am, no teasing
[01:43.26] Baby, don't whine pon your seat
[01:44.65] Come give me that
[01:46.25] Jump upon my body like animal
[01:48.90] Dance make you feel like carnival
[01:51.29] I go lock you down like criminal
[01:53.68] One touch feelin' like one million
[01:56.60] People just dey watch you like a cinema
[01:59.22] Whine pon di ting like carnival
[02:01.88] Make sure you do nobody else like this
[02:05.34] Wan jasi
[02:07.12] The way you do fantastic
[02:09.78] Have to put on glasses
[02:11.64] Make you no blind me with this your body
[02:14.58] When I see you whinin' fi di wall
[02:17.23] Make me want to turn into the wall
[02:19.58] Make me feel like we no dey for real life
[02:22.39] Everything nice where you are
[02:23.98] Ba-baby, don't whine pon your seat
[02:25.96] Come give me that
[02:27.55] Jump upon my body like animal
[02:30.20] Dance make you feel like carnival
[02:32.86] I go lock you down like criminal
[02:34.99] One touch feelin' like one million
[02:37.91] People just dey watch you like cinema
[02:40.30] Whine pon di ting like carnival
[02:42.95] Make sure you do nobody else like this
[02:46.41] Ehen, we, hey
[02:50.92] Tested, approved and trusted, trusted
[02:53.58] Tested, approved and trusted, oh, please, believe
[03:01.23] Tested, approved and trusted, trusted
[03:03.89] Tested, approved and trusted, trusted
