Lrc Player

Trouble Maker

Rema
[02:35.53]·
This lyric sheet isn't paired with a song yet, so lines are shown but won't sync or seek.

[00:01.59] (Ob')

[00:03.19] (Obah!)

[00:07.37] Another banger!

[00:10.02] How many dues wey the boy don pay?

[00:12.41] How many insult I go take?

[00:14.48] Address your shit like I'm Jahgo

[00:17.32] I've been like this straight from the get go

[00:19.59] I no dey take eye see loose bread

[00:21.98] If you miss your show you know say me I go take am

[00:24.64] Up my money 'cause your promoter desperate

[00:27.30] Make una no vex na my money be my mandate

[00:29.70] Ọmọ many my country people eye red o

[00:32.08] My eye red for the green that's yellow

[00:34.47] Some call me hybrid, some call me hollow

[00:37.13] Keep who I really be on a low low

[00:39.52] Day and night all my guys dey hustle

[00:42.17] Every penny dey touch my circle

[00:44.84] I dey pest my opps, make them restless on schedule

[00:49.36] Dem say I be trouble maker

[00:52.28] I go disturb everybody

[00:54.67] Leave me, leave me, leave me, make I do my own ọmọ no judge me

[00:59.99] Make you sef reason

[01:01.84] E be better say they no call me nobody

[01:04.50] I go still pass everybody even though say una use extra sheet

[01:08.86] Una dey kpakorokpa, I dey kpakurokpa

[01:11.57] You better relocate I dey come closer

[01:13.96] Even if na red I go tackle o

[01:16.09] Ṣebi na vex you go vex

[01:17.68] Ọmọ were me I no dey talk but try me first

[01:20.07] Better save your money, this game no be by best dressed

[01:22.73] Bought my first land since I was 17

[01:24.86] You know steady grinding

[01:26.18] Nothing wey you go show me wey go really surprise me

[01:28.74] Ọmọ many my country people eye red o

[01:31.40] My eye red for the green that's yellow

[01:34.05] Some call me hybrid, some call me hollow

[01:36.44] Keep who I really be on a low low

[01:38.83] Day and night all my guys dey hustle

[01:41.49] Every penny dey touch my circle

[01:43.88] Ọmọ I dey pest my opps, make them restless on schedule

[01:48.69] Dem say I be trouble maker

[01:51.62] I go disturb everybody

[01:54.02] Leave me, leave me, leave me, make I do my own ọmọ no judge me

[01:59.32] Make you sef reason

[02:01.18] E be better say they no call me nobody

[02:04.10] I go still pass everybody even though say una use extra sheet

[02:08.31] Dem say I be trouble maker

[02:11.23] I go disturb everybody

[02:13.90] Leave me, leave me, leave me, make I do my own ọmọ no judge me

[02:19.22] Make you sef reason

[02:20.81] E be better say they no call me nobody

[02:23.73] I go still pass everybody even though say una use extra sheet