X2Download.app - Mr Eazi ft Tekno - Jamboree - Lyrics Video (128 kbps)
[00:02.54] Zagawhat
[00:04.84] It’s Your Boy Eazi
[00:07.50] Yeah
[00:09.89] I Remember The Day
[00:11.75] Wey I Dey Tell You Sey We For Dey
[00:14.13] You Bin Dey Do Like Sey You No No Sey Me I Dey Feel You Gan
[00:19.18] I Remember The Day
[00:21.04] Wey You Dey Form When Me I Dey Toast You
[00:23.70] You Been Dey Do Like Say You No No Sey Me I Dey Feel You Gan
[00:28.48] Oya, Baby, Jamboree
[00:30.34] I Like The Way We Gum Body
[00:32.73] If Na Money I Go Spend Money
[00:34.85] If You Dey For Me, Me I Dey For You
[00:37.51] Oya, Baby, Jamboree
[00:39.64] I Go Like To Be Your Alhaji (Your Sponsor)
[00:42.30] If Na Money I Go Spend Money
[00:43.79] If You Dey For Me, Me I Dey For You
[00:46.99] Fall In Love O
[00:49.38] You Dey Make I Fall In Love O
[00:52.04] I No No Wetin You Do Me Wey Dey Make I Fall In Love O
[00:56.81] Fall In Love O
[00:58.93] You Dey Make I Fall In Love O
[01:01.34] Me, I No No Wetin You Do Me Wey Dey Make Me Fall In Love
[01:05.85] Make I Drink You Like Water
[01:07.97] You Be My Taste Just Like Fanta (Ah)
[01:10.09] Bread And Butter
[01:12.48] Make You Dey Coolu Coolu My Temper
[01:15.14] When You Dey Para Na Prada
[01:16.90] Friendly Na Fendi
[01:18.76] All For You
[01:20.08] I Go Dey Credit You Monthly
[01:21.68] Service You Daily
[01:23.27] Talk And Do
[01:24.87] And If We Marry Today, I No Go Commit Adultery O
[01:28.05] Yeah, That Na True
[01:29.38] ’cause Me I’m With You All The Way, Baby
[01:32.47] That Kind Cruise
[01:34.06] Oya, Baby, Jamboree
[01:35.67] I Like The Way We Gum Body
[01:38.32] If Na Money I Go Spend Money
[01:40.18] If You Dey For Me, Me I Dey For You
[01:42.57] Oya, Baby, Jamboree
[01:44.95] I Go Like To Be Your Alhaji (Your Sponsor)
[01:47.37] If Na Money I Go Spend Money
[01:49.23] If You Dey For Me, Me I Dey For You
[01:52.94] Fall In Love O
[01:54.80] You Dey Make I Fall In Love O
[01:57.45] I No No Wetin You Do Me Wey Dey Make I Fall In Love O
[02:01.98] Fall In Love O
[02:04.10] You Dey Make I Fall In Love O
[02:06.48] Me, I No No Wetin You Do Me Wey Dey Make Me Fall In Love
[02:10.63] Make I Drink You Like Water
[02:13.02] You Be My Taste Just Like Fanta (Ah)
[02:15.14] Make You Dey Coolu Coolu My Temper
[02:19.92] Make I Drink You Like Water
[02:22.32] You Be My Taste Just Like Fanta (Ah)
[02:24.71] Make You Dey Coolu Coolu My Temper
