Lrc Player

Baby

Joeboy
[02:46.95]·
This lyric sheet isn't paired with a song yet, so lines are shown but won't sync or seek.

[00:17.79] What I fit do to get your love

[00:22.45] Girl I don give you all I got but it's not enough for you

[00:27.07] Shey you fire me catapult of love

[00:31.38] Na why be say I no fit get enough of you

[00:36.42] Wetin be that

[00:37.49] Nothing I can't do

[00:38.54] For ma baby

[00:39.42] Ma bebe

[00:41.01] Anytime wey you need me come through

[00:42.87] Mo ma sare

[00:43.93] Ma sare wole

[00:45.53] Wetin be that

[00:46.32] Nothing I can't do for ma bebe ma bebe

[00:49.52] Ma shawty oreke

[00:52.21] Ma bebe ma bebe eh

[00:53.80] Baby shey you dey for me

[00:58.06] As I dey for you

[01:02.61] Baby shey you dey for me

[01:07.38] As I dey for you

[01:12.69] Wetin be that

[01:13.87] Nothing I can't do

[01:14.93] For ma baby

[01:16.01] Ma bebe

[01:17.62] Anytime wey you need me come through

[01:19.47] Mo ma sare

[01:20.26] Ma sare wole

[01:22.06] Wetin be that

[01:23.11] Nothing I can't do for ma bebe

[01:24.97] Ma bebe

[01:26.29] Ma shawty oreke

[01:28.42] Ma bebe ma bebe eh

[01:31.34] What you wanna do girl

[01:32.67] Where you wan go

[01:33.47] Cos anywhere you go girl

[01:34.27] I go follow go

[01:35.60] Cos I like the way you back it up

[01:36.65] The way you go down low

[01:37.77] And that's the reason they be hating on you who are those

[01:40.42] Baby you the baddest

[01:41.50] Step on the dance floor and show your madness

[01:43.89] I will be your king

[01:44.98] You will be my royal highness

[01:46.31] Out of all the girl them you are the flyest

[01:48.17] Baby shey you dey for me

[01:53.27] As I dey for you

[01:57.27] Baby shey you dey for me

[02:02.33] As I dey for you

[02:09.54] Joe Joe Joeboy pon dat

[02:11.94] Oxygen mix