Babylon
[00:06.89] Babylon, Babylon
[00:11.67] Babylon, Babylon
[00:14.33] Yeah
[00:18.85] (Phantom)
[00:22.03] Babylon, Babylon
[00:26.02] Me I go run and run until I (no, yo)
[00:33.19] Babylon, Babylon
[00:37.97] Me I go run and run until I (find Heaven's gate, oh)
[00:44.88] Dem say make I no go enemies dem set trap
[00:47.80] I waka with leg like who dey cele church
[00:50.72] Normally, I no fear, my paddy I dey tell you
[00:53.38] If corona burst, me I no still wear mask
[00:56.30] Shey you remember when we no fit hold the tears back
[00:59.49] When we still dey push Iyana school to Festac
[01:02.41] This my tori you no go fit learn, oh
[01:06.13] 'Cause na the kind matter wey go fit to end class, yeah, yeah
[01:09.05] Babylon, Babylon
[01:13.30] Me I go run and run until I (find Heaven's gate, no, yo)
[01:19.41] Babylon, Babylon
[01:24.47] Me I go run and run until I (find Heaven's gate, oh)
[01:32.17] Stubborn, stubborn
[01:33.50] Stubborn for igboro
[01:34.83] Blow that kanaku for your face like Okoro
[01:37.75] Leader, lion, yes, I be idolo
[01:40.41] Fight and face my fears, no ojoro
[01:42.80] Fire burn Babylon (Jésu)
[01:45.72] Man ah move like a stallion (Jésu)
[01:48.38] Mi team strong, mi nuh tag along (Jésu)
[01:51.30] World best, ah di champion
[01:53.42] Victony carry on
[01:55.02] Them been dey shenk me say I no be member
[01:57.41] I go reset back if I reason my setback
[02:00.33] Isi Ebuka, I get big head
[02:03.25] And I stubborn pass government wey no gree to end sars, yeah, yeah
[02:06.97] Babylon, Babylon
[02:11.22] Me I go run and run until I (ye, ye, no, yo)
[02:17.86] Babylon, Babylon
[02:22.64] Me I go run and run until I (find Heaven's gate, oh)
[02:29.69] Me I go run and run until I, no, yo
[02:30.75] (Stubborn, stubborn)
[02:37.12] Me I go run and run until I (find heaven's gate, oh)
[02:42.70] (Stubborn for igboro), Babylon
