Lrc Player

Red Potion

Rema
This lyric sheet isn't paired with a song yet, so lines are shown but won't sync or seek.

[00:09.11] London

[00:14.95] Ooh-yeah, yeah-ah, ah-ah

[00:20.79] Ah-ah-ah, ah-ah

[00:25.31] Another banger

[00:27.71] Gunshot from bum short, yeah (killy me, ahh)

[00:32.48] Girl your waist put me for headlock, yeah (killy me, ahh)

[00:36.47] Me sef I never talk, "What's up"

[00:39.14] And I don dey see what's up

[00:41.26] Gimme yansh make I lie down on top

[00:43.92] E be like say you no know me sha

[00:47.37] Baby, I need your love

[00:53.48] Kirikiti-uh

[00:56.67] I tell her make she bring her friends but she bring five minus one

[01:00.39] (She wanna) She wanna be the main attraction

[01:03.58] She wanna be the only one (I really know she wanna)

[01:05.70] She no wan carry crеate situation

[01:07.83] Wey e bе say me no carry am (carry her own wahala)

[01:10.75] (Shhh) I sabi this your format

[01:12.61] My favorite chocolaté na your Kitty-Kat

[01:14.47] Baby, I need your love

[01:23.50] Uh, krikitiki

[01:24.83] Yeah-uh, yeah-uh, yeah-uh, yeah-uh

[01:26.68] You not fit talk abi? You no fit shout abi?

[01:29.09] You no fit, you no fit, you (e shock you?)

[01:31.75] (Na she carry my wahala come her door)

[01:34.14] Na she carry my wahala (wahala)

[01:36.53] She want my D, she no fit take am

[01:38.92] Tony Montana

[01:40.52] She go swallow all the bullet for my kala (kiriki)

[01:43.17] Gunshot from bum short, yeah (killy me, ahh, ayy-le-le)

[01:47.68] Girl your waist put me for headlock, yeah

[01:52.23] (Killy me, ahh, ayy-le-le, le-le-le-le)

[01:53.83] Me sef I never talk, "What's up"

[01:54.62] And I don dey see what's up

[01:56.48] Gimme yansh make I lie down on top

[01:58.87] E be like say you no know me sha (every)

[02:02.06] Gunshot from bum short, yeah (killy me, ahh)

[02:06.58] Girl your waist put me for headlock, yeah (killy me, ahh)

[02:09.50] Me sef I never talk, "What's up"

[02:13.22] And I don dey see what's up

[02:15.34] Gimme yansh make I lie down on top

[02:17.48] E be like say you no know me sha

[02:22.54] Baby, I need your love