DND
[00:00.72] Uno, dos, tres (Banger)
[00:08.16] P
[00:18.16] Another banger
[00:20.29] Mo tun ti de, la ti dagbo ru, oshey
[00:22.44] Me wey be werey
[00:24.30] Oya, gawu oh, gawu
[00:26.43] Shey you no dey see say I just drop gbedu, ayy?
[00:28.55] Them talk say no be me be H-I-M, okay na
[00:32.02] You go come tell me na who oh, na who
[00:34.95] Make humility no go turn me malu (Malu, malu)
[00:37.34] Because if I talk one they go wan swallow me, ayy
[00:40.53] Shey I wan good, shey I wan bad?
[00:42.72] Shey I wan real, shey I wan fake? (Me I no do again)
[00:46.70] Oya see wins, now they wan shallow wins, say
[00:49.63] They wan dey bully me, omo, I don too calm
[00:51.79] Talk my shit right up in your face, me I no dey shakе
[00:55.50] I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND
[00:59.48] Keep your eye sharpen bеcause e get as you go move around me wey you fit end up for DND
[01:04.03] I dey waka without security because I shucking one shakabula inside my GLE
[01:09.08] Ayy, oshey oh, o wan bi
[01:12.80] (Even egbon dey collect DND)
[01:14.13] Baba wọn
[01:15.45] E sure for me my confidence no rely on any number one
[01:19.97] Too many solo hits, una go dey call me Solomon
[01:24.48] Girls dey chew-gum, because they sabi say I be idan
[01:27.67] Omo make I no too talk, make I sofree sit-down
[01:31.14] Because if I talk one they go wan swallow me, ayy (Ayy)
[01:34.33] Shey I wan good, shey I wan bad?
[01:36.72] Shey I wan real, shey I wan fake? (Me I no do again, ayy)
[01:40.71] Oya see wins, now they wan shallow wins, say (Ayy-ayy)
[01:43.63] They wan dey bully me, omo, I don too calm (Don too calm)
[01:45.49] Talk my shit right up in your face, me I no dey shake
[01:49.47] I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND
[01:53.72] Keep your eye sharpen because e get as you go move around me wey you fit end up for DND
[01:58.24] I dey waka without security because I shucking one shakabula inside my GLE
[02:02.75] Ayy, oshey oh, o wan bi
[02:04.89] Even egbon dey collect DND
[02:07.82] I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND
[02:11.81] Keep your eye sharpen because e get as you go move around me wey you fit end up for DND
[02:16.07] I dey waka without security because I shucking one shakabula inside my GLE
[02:21.13] Ayy, oshey oh, o wan bi
[02:22.98] (Even egbon dey collect DND)
[02:31.25] P
