Lonely at the top - remix
[00:17.41] It's lonely at the top (Lonely, lonely, lonely)
[00:22.19] Money on my mind (Money, money, money)
[00:25.46] Don’t care what they yarning about me in particular (Ko kan mi, kan mi, kan mi)
[00:29.99] Out here on the road chasing my dream because I know (No one can chase it for me)
[00:35.56] Olo-lolade maa n gb'omo lo (Gb'omo lo)
[00:37.58] Borokoto idi s’omo lo (S'omo lo)
[00:40.10] E fi won s'ile je kan ma lo
[00:41.88] No dey find anybody na money I want (Me I want)
[00:44.66] No dey hear wetin people dey talk (People dey talk)
[00:46.96] Won te ge Asake l'eti lo (L'eti lo)
[00:49.24] They life na one no get anothеr one
[00:51.53] I go take am do wetin I lovе
[00:53.55] Wetin you love o
[00:55.56] No be wetin I love o
[00:58.08] Wetin I love I go do am with all my heart o
[01:02.64] Ogogoro no be vodka
[01:04.93] Mr. Money ginger
[01:07.46] But una know I no dey waste time
[01:09.47] Mr. Money ginger
[01:12.24] can’t waste my time, for no one
[01:15.04] I came in this life on my own
[01:17.56] Baby, you worry ’bout you while I face my matter
[01:20.83] I can’t rely on you, too much money and too much pride
[01:24.61] Still can’t buy no peace of mind
[01:27.14] Just count the blessings, I
[01:30.67] Baby, I’ve been way too focused to be stressed
[01:34.71] Don’t care if I’m lonely, if I want it I’m obsessed
[01:39.25] Oh, ooh
[01:40.27] Olo-lolade maa n gb'omo lo (Gb'omo lo)
[01:41.78] Borokoto idi s’omo lo (S'omo lo)
[01:44.04] E fi won s'ile je kan ma lo
[01:45.57] No dey find anybody na money I want (Me I want)
[01:48.58] No dey hear wetin people dey talk (People dey talk)
[01:50.84] Won te ge Asake l'eti lo (L'eti lo)
[01:53.10] They life na one no get anothеr one
[01:55.87] I go take am do wetin I lovе
[01:57.38] Wetin you love o
[01:59.67] No be wetin I love o
[02:01.95] Wetin I love I go do am with all my heart o
[02:06.50] Ogogoro no be vodka
[02:09.01] Mr. Money ginger
[02:11.27] But una know I no dey waste time
[02:13.28] Mr. Money ginger
[02:16.33] It’s lonely at the top
[02:17.83] Lonely, lonely, lonely
[02:21.11] Money on my mind
[02:22.61] Money, money, money
[02:24.15] Don’t care what they yarning about me in particular
[02:28.69] Out here on the road chasing my dream because I know
