Red potion
[00:15.74] Oh-yeah, yeah-ah, ah-ah
[00:20.78] Ah-ah-ah, ah-ah
[00:25.83] Another banger
[00:27.75] Gunshot from bum short, yeah (killy me, ahh) Girl, your waist put me for headlock, yeah (killy me, ahn)
[00:36.82] Me sef I never talk, "What's up?"
[00:39.04] And I don dey see what's up
[00:41.06] Gimme yansh, make I lie down on top
[00:43.29] E be like say you no know me sha
[00:48.32] Baby, I need your love (I need your love, I need your love) Kirikiti-uh
[00:56.10] I tell her make she bring her friends, but she bring five minus one
[01:00.32] (She wanna-) she wanna be the main attraction
[01:03.05] She wanna be the only one (I really know she wanna)
[01:05.56] She no wan carry create situation
[01:07.58] Wey e be say me no carry am (carry her own wahala) (Shh) I sabi this your format
[01:12.52] My favorite chocolate, na your Kitty-Kat
[01:16.56] Baby, I need your love (I need your love, I need your love)
[01:23.01] Uh, krikitiki
[01:24.32] Yeah-uh, yeah-uh, yeah-uh, yeah-uh
[01:26.55] You not fit talk, abi? You no fit shout, abi?
[01:28.76] You no fit, you no fit, you- (e shock you?)
[01:31.28] (Na she carry my wahala come her door)
[01:33.80] Na she carry my wahala (wahala)
[01:36.02] She want my D, she no fit take am
[01:38.85] Tony Montana
[01:40.05] She go swallow all the bullet for my kala (kiriki)
[01:43.08] Gunshot from bum short, yeah (killy me, ahh, ayy-le-le)
[01:47.54] Girl, your waist put me for headlock, yeah (ayy-le-le, le-le-le)
[01:50.07] (Killy me, ahh)
[01:51.78] Me sef I never talk, "What's up?"
[01:54.29] And I don dey see what's up
[01:56.31] Gimme yansh, make I lie down on top
[01:58.50] E be like say you no know me sha (every-) Gunshot from bum short, yeah (killy me, ahh) Girl, your waist put me for headlock, yeah (killy me, ahh)
[02:10.62] Me sef I never talk, "What's up?"
[02:12.82] And I don dey see what's up
[02:15.04] Gimme yansh, make I lie down on top
[02:17.36] E be like say you no know me sha (every-)
[02:20.78] Baby, I need your love (I need your love, I need your love) Every-
[02:31.07] 👿Made by Ogbonna👿
