Lonely at the top
[00:22.52] Ob'
[00:24.13] Obah
[00:24.93] It's lonely at the top (lonely, lonely, lonely)
[00:26.54] Money on my mind (money, money, money)
[00:28.40] Don't care what they're yarning about me in particular (kò kán mí, kán mi, kán mí)
[00:33.49] Out here on the road chasing my dream because I know (no one can chase it for me)
[00:36.94] Wọn l'Ọlọlade má ń gb'ọmọ lọ (gb'ọmọ lọ)
[00:38.80] Bọrọkọtọ idi ṣ'ọmọ lọ (ṣ'ọmọ lọ)
[00:40.68] Ẹ fí wọn s'ilẹ jẹ kán má lọ
[00:41.21] No dey find anybody, na money I want (me, I want)
[00:46.26] No dey hear wetin people dey talk (people dey talk)
[00:48.68] Wọn tí ge Aṣakẹ l'eti lọ (l'eti lọ)
[00:52.13] They say, "Life na one, no get another one"
[00:53.74] I go take am do wetin I love
[00:54.80] Wetin you love o
[00:56.40] No be wetin I love o
[00:57.73] Wetin I love, I go do am with all my heart o
[01:02.77] Ogogoro no be vodka
[01:06.50] Mr. Money ginger
[01:08.90] But una know I no dey waste time
[01:10.76] Mr. Money ginger ah, ahh
[01:15.00] Just carry me on, baby, no time (no time)
[01:17.68] Bad boy dey, me, I dey fine
[01:18.47] And at the same time, me, I dey high
[01:21.66] Mó du'ro' tàn, mó stand out, calm down
[01:24.59] You go dey fine like fine wine, no decline
[01:26.18] Sing about it, extraordinary things
[01:29.10] Show me love, I go show you more
[01:30.96] O pọ, lọ pọ, pọ (pọ)
[01:32.29] Wo bo ṣe ń ṣe, wo bo ṣe ń ṣe
[01:34.15] Ọmọ e don tey, jẹ a ṣ'ere gele
[01:39.19] Mo ń fọ f'aye, mo ti fọ f'àyè
[01:39.73] Ye, ye
[01:40.26] Ọlọlade má ń gb'ọmọ lọ (gb'ọmọ lọ)
[01:43.46] Bọrọkọtọ, idi ṣ'ọmọ lọ (ṣ'ọmọ lọ)
[01:46.11] Ẹ fí wọn s'ilẹ jẹ kán má lọ
[01:48.51] No dey find anybody, na money I want (me, I want)
[01:51.45] No dey hear wetin people dey talk (people dey talk)
[01:52.77] Wọn tí ge Aṣakẹ l'eti lọ (l'eti lọ)
[01:54.10] Say, "Life na one, no get another one"
[01:54.90] I go take am do wetin I love
[01:57.58] Wetin you love o
[01:58.65] No be wetin I love o
[01:59.72] Wetin I love, I go do am with all my heart o
[02:03.98] Ogogoro no be vodka
[02:05.57] Mr. Money ginger
[02:13.29] But una know I no dey waste time
[02:16.75] Mr. Money ginger ah, ahh
