Charm
[00:14.85] (London)
[00:17.88] (Another banger, banger)
[00:19.89] Come here, wetin dey worry you?
[00:22.15] Bring body, make I rock am, yeah-yeah
[00:25.68] I know you senior me
[00:27.69] I get money pass your papa
[00:29.95] Wetin you want wey I no fit do for you?
[00:32.99] Why you wan dey buga won?
[00:35.53] Shey you be Kizz Daniel ni?
[00:37.79] You better drop your body, I must soco, ah
[00:41.06] Sufri with this body
[00:42.82] Make we run am on a low-key
[00:46.07] Baby, you know me
[00:47.83] E get as you go move wey I no go gree
[00:51.12] Come, make I drive your-, hmm
[00:53.14] Come, make I drive this your jalopy
[00:55.90] Baby, allow me tip you off with alawee
[01:00.43] See body o (see body, see body o)
[01:05.47] Egbami o (egbami, egbami o)
[01:09.48] E dey burst my bololo (e dey burst my bololo)
[01:15.30] Please, help me o
[01:17.32] Me, I don jam wetin pass me o?
[01:19.84] Come here, wetin dey worry you?
[01:22.35] Bring body, make I rock am, yeah-yeah
[01:25.62] I know you senior me
[01:27.87] I get money pass your papa
[01:29.90] Wetin you want wey I no fit do for you?
[01:32.92] Why you wan dey buga won?
[01:35.69] Shey you be Kizz Daniel ni?
[01:37.71] You better drop your body, I must
[01:39.74] You too dey form with this love of a thing
[01:42.04] Baby eh, let me, let me
[01:44.58] Me, I get pounds for you, you wan dey do like say, eh
[01:47.89] Naira no dey help
[01:49.65] You too dey stiff, dey do like say your waist no dey, eh
[01:52.93] E no dey bend
[01:54.70] Oya, follow my command
[01:55.72] Baby, do like I do
[01:56.98] Baby, front and back
[01:58.27] Baby, boomba-ka-boom, soco, ah
[02:00.83] Sufri with this body
[02:02.86] Make we run am on a low-key
[02:05.89] Baby, you know me
[02:07.93] E get as you go move wey I no go gree
[02:10.95] Come, make I drive your-, hmm
[02:12.95] Come, make I drive this your jalopy
[02:16.23] Baby, allow me tip you off with alawee
[02:19.74] Come here, wetin dey worry you?
[02:22.28] Bring body, make I rock am, yeah-yeah
[02:25.54] I know you senior me
[02:27.80] I get money pass your papa
[02:29.80] Wetin you want wey I no fit do for you?
[02:32.84] Why you wan dey buga won?
[02:35.36] Shey you be Kizz Daniel ni?
[02:37.91] You better drop your body, I must soco, ah
[02:40.95] Sufri with this body
[02:42.99] Make we run am on a low-key
[02:46.00] Baby, you know me
[02:47.75] E get as you go move wey I no go gree
[02:51.02] Come, make I drive your-, hmm
[02:53.02] Come, make I drive this your jalopy
