Zinoleesky
[00:00.24] Uhn uhn uhn uhn
[00:14.85] Sorry I’m not sorry
[00:16.71] (Sorry I’m not sorry)
[00:18.31] Wetin I no do can’t be worried
[00:20.43] (wetin I no do can’t be worried)
[00:22.29] They don tell me about my journey
[00:24.42] Say rainy days are coming
[00:26.28] And they feel they can be funny
[00:28.13] (and they feel they can be funny)
[00:30.79] They wan make I fall and die
[00:33.18] Baba God dey my side
[00:35.04] Everything they talk na lie
[00:37.17] Everything they talk na lie
[00:39.29] Emi shi ma pe bi ti Sunny Ade
[00:41.68] E shi ma wole fun ori ade
[00:44.07] Dem no sabi how I Dey play my game
[00:46.20] For all this people wan spoil my name
[00:48.06] Won ro pe ma fo o
[00:49.65] Won ro pe ma jabo
[00:51.78] Ani won ro pe ma sonu
[00:53.63] But nothing fit do Omo olorun
[00:55.49] Ahn ahn
[00:57.09] Blessings on blessings
[00:58.68] Man no be God see the settings
[01:00.28] After all we’ve done
[01:02.13] Ki le fe n si n?
[01:03.20] Ye ki le fe n si n?
[01:04.53] A tun ti take over
[01:06.65] Anytime we step in na game over
[01:08.51] This one na Ferrari no be range over
[01:10.63] Remember it’s game over
[01:13.03] (Ahn ahn)
[01:14.35] Mo fun won fire for fire
[01:15.68] Ko le re Daddy Zendaya
[01:17.81] All these people wan make I tire
[01:19.67] Ahn ahn
[01:20.99] Sugbon kole re Daddy Zendaya
[01:22.06] Shebi iwo Olorun ri mi
[01:24.18] If I do wetin dem talk then make e be
[01:25.78] Shebi iwo olorun ri mi
[01:28.70] I no do wetin dem talk
[01:29.76] They wan make I fall and die
[01:31.35] Baba God dey my side
[01:33.48] Everything they talk na lie
[01:35.34] Everything they talk na lie
[01:37.20] Emi shi ma pe bi ti Sunny Ade
[01:39.59] E shi ma wole fun ori ade
[01:41.98] Dem no sabi how I dey play my game
[01:44.10] For all this people wan spoil my name
[01:46.23] Won ro pe ma fo o
[01:47.56] Won ro pe ma jabo
[01:49.68] Ani won ro pe ma sonu
[01:52.07] But nothing fit do Omo olorun
[01:53.66] Ahn ahn
[02:00.57] Emi shi ma pe bi ti Sunny Ade
[02:04.82] E shi ma wole fun ori ade
