Lrc Player

Diamonds

WizKid ft oladapo
[02:29.21]·
This lyric sheet isn't paired with a song yet, so lines are shown but won't sync or seek.

[00:02.24] Psycho music...

[00:05.16] Yh man!

[00:08.62] Diamonds on my ring, diamonds on my pinky

[00:10.74] I dey wait for the kele wey go come and play play (Oloun)

[00:13.40] You know big wiz yeah my life so crazy

[00:15.79] I be repping for the ghetto long time e don tey

[00:18.18] Yeah man dey grind here for days

[00:20.30] What I dey feel wahchu feel not the same

[00:22.96] Eh ehn

[00:24.02] My man have seen better days

[00:25.62] So many things I been take for the pain

[00:27.47] Yeah I fit tell you many things but I say nothing

[00:30.93] Say this life naso e be, brother what go be go be

[00:35.97] Gan gan

[00:37.04] I fit tell you why I live so dangerously

[00:40.76] Men dey go through things for real

[00:43.15] But we dey sure we go see better days (Yeah yeah)

[00:46.87] Stand wella!

[00:48.20] And I get the gbedu wey dey make dem

[00:50.05] Bounce wella make I dey do things wey go

[00:51.65] Make my mind wella

[00:53.24] Bad boy wizzy no dey follow no fella

[00:54.83] Got a couple ladies I fit call any weather

[00:57.23] And we no come to dey waste time

[00:59.62] Po po di po hear the music dance wenna

[01:02.01] Diamonds no dey force e self to shine wenna

[01:04.40] Stay pon my Js ah

[01:05.99] Yeah yeah!

[01:07.58] Pretty please miss me with the bull shit

[01:09.44] Mr Big Wiz Mr Bigman no one test

[01:11.04] Mr Louis V. sipping 42 with 20 girls

[01:14.76] Gbemi trabaye je'ka se

[01:16.62] Mio le shalaye life na holiday

[01:19.01] Big Kala we been tough from the jump e don tey

[01:21.13] My brother don't play nothing we no face

[01:24.05] Yeah I fit tell you many things but I say nothing

[01:28.57] Say this life naso e be, brother what go be go be

[01:33.62] Gan gan

[01:34.94] I fit tell you why I live so dangerously

[01:38.40] Men dey go through things for real

[01:40.79] But we dey sure we go see better days (Yeah yeah)

[01:44.51] Stand wella!

[01:45.83] And I get the gbedu wey dey make dem

[01:47.43] Bounce wella make I dey do things wey go

[01:49.29] Make my mind wella

[01:50.62] Bad boy wizzy no dey follow no fella

[01:52.47] Got a couple ladies I fit call any weather

[01:54.87] And we no come to dey waste time

[01:57.26] Po po di po hear the music dance wenna

[01:59.65] Diamonds no dey force e self to shine wenna

[02:02.30] Stay pon my Js ah

[02:04.16] Yeah yeah!