Lrc Player

Limoblaze - Desire (Official Lyric Video) ft. Emandiong

Unknown artist
[03:23.26]·Synced by Guest·
This lyric sheet isn't paired with a song yet, so lines are shown but won't sync or seek.

[00:03.71] Aha aha

[00:06.99] Oh oh oh

[00:13.38] Limoblaze aha aha

[00:15.77] Ogbemi gbesoke ogbemi

[00:20.02] I nor dey lack nothing Kemi

[00:21.89] You dey bless me on a daily

[00:24.28] I get the way you turn me on

[00:28.26] This thing when I want go harm me

[00:29.33] You save me from myself

[00:31.45] It's your intention

[00:32.79] And all the pipo when e turn me off

[00:35.45] E get the thing wen dem nor no

[00:37.62] Your grace e go end discussion

[00:39.48] Oh my God

[00:41.87] Your command

[00:42.93] I nor go move till you command

[00:45.11] Me I go dey where you command

[00:47.26] But I go run if you command

[00:49.38] Eeeehhh

[00:51.24] Na for Calvary you cover me

[00:53.64] Eeeehhh

[00:55.49] In my highs and lows

[00:56.55] You dey for me

[00:58.16] You be my desire

[00:59.74] Na you dey fuel my fire

[01:01.63] January till December

[01:04.05] Na you be my sustainer

[01:05.91] Dodo di Dodo di

[01:08.35] Dodo di da

[01:09.40] Dodo di Dododi

[01:13.12] Dododi da Dododi

[01:14.71] Dodi dodi

[01:16.57] Dododi da

[01:17.90] Dodi

[01:18.69] Dodi

[01:20.08] Dododi da do do

[01:23.03] Because say

[01:24.09] Be like I win loto

[01:25.15] Jehovah be the moto

[01:26.80] You never leave me so low

[01:28.71] Daddy you know

[01:30.07] I go go wherever you go

[01:31.93] Without him you're nothing

[01:34.05] Without you Lord I know nothing

[01:38.31] You're my mine you're mine

[01:41.22] You're my redeemer you're mine

[01:43.35] You're mine you're mine

[01:45.51] Praise the Lord

[01:46.57] Hallelujah

[01:51.63] Metche metche

[01:52.41] Praise the Lord

[01:54.01] Hallelujah

[01:55.34] Regbete

[01:55.87] Eeeehhh

[01:58.26] Na for Calvary you cover me

[02:00.91] Eeeehhh

[02:02.24] In my highs and lows

[02:03.58] You dey for me

[02:04.64] You be my desire

[02:06.49] Na you dey fuel my fire

[02:08.38] January till December

[02:10.56] Na you be my sustainer

[02:12.69] Dodo di Dodo di

[02:15.09] Dodo di da

[02:16.95] Dodo di Dododi

[02:20.40] Dododi da Dododi

[02:24.39] Dodi dodi

[02:27.31] Dododi da

[02:28.38] Dodi

[02:29.98] Dodi

[02:29.98] Dododi da do do

[02:30.52] I don come

[02:30.79] Make e or be like say I won fall

[02:33.46] Because Baba pay the Ransom

[02:35.84] I won sit down play the gon gon

[02:37.43] I need to count on if the time come

[02:39.61] Na my story my song

[02:41.99] Make e nor be like say I won fall

[02:44.12] Because Baba pay the ransom

[02:45.99] Dodo di Dodo di

[02:48.38] Dodo di da

[02:50.29] Dodo di Dododi

[02:52.41] Dododi da Dododi

[02:54.54] Dodi dodi

[02:56.93] Dododi da

[02:58.52] Dodi

[02:59.63] Dodi

[03:00.69] Dododi da do do

[03:03.09] Eeeehhh

[03:04.94] Na for Calvary you cover me

[03:07.60] Eeeehhh

[03:09.19] In my highs and lows

[03:11.33] You dey for me

[03:13.45] You be my desire

[03:14.25] Na you dey fuel my fire

[03:15.31] January till December

[03:16.90] Na you be my sustainer