Commas
[00:07.65] Oh
[00:09.23] Oh no
[00:12.95] Eh-yeah, eh-yeah
[00:16.94] Na which kind life were I never see?
[00:21.72] I carry God, so I fear nothing
[00:24.38] Steady increasing the commas
[00:26.23] Comma, comma, commas
[00:29.16] Original, no be parody
[00:31.55] E no fit clear for your memory
[00:33.68] Whether na winter or summer, ajeh
[00:37.13] Barbados, Havana, living life
[00:39.51] See my fire burning bright
[00:41.64] Wetin dey inside me?
[00:44.30] Smallie wey dey mighty
[00:46.43] Dem never know I kala tori mo fine
[00:48.81] Check and balance everything inside my mind daily
[00:52.27] Trust me, you kiant fool me
[00:55.19] Energy wrong, I log off (Log off)
[00:58.11] Mowa friendly and conscious (And conscious)
[01:00.51] I'm allergic to sokuso
[01:02.89] I'm not ready for confusion (No, no, no, no)
[01:05.81] Dem telly me make I show love (Show love)
[01:07.67] Sability on gbona
[01:09.80] Everything na connection
[01:12.19] I'm not ready for confusion, oh
[01:14.58] Things happen inside life
[01:17.50] Draw tattoo, make I live my life
[01:20.69] Dreams come true, if na fight
[01:23.08] Fight the fight, make you no go tire
[01:25.47] Fire dey go
[01:27.59] Fire dey go
[01:29.72] You need to put your body and soul
[01:31.85] Leave your worries alone
[01:34.24] Barbados, Havana, living life
[01:36.89] See my fire burning bright
[01:39.55] Wetin dey inside me?
[01:41.94] Smallie wey dey mighty
[01:44.33] Dem never know I kala tori mo fine
[01:46.72] Check and balance everything inside my mind daily
[01:50.44] Trust me, you kiant fool me (Oh)
[01:53.10] Energy wrong, I log off
[01:55.75] Mowa friendly and conscious
[01:57.88] I'm allergic to sokuso
[02:00.27] I'm not ready for confusion (No)
[02:02.66] Dem telly me make I show love
[02:04.78] Sability on gbona (On gbona)
[02:07.17] Everything na connection
[02:09.83] I'm not ready for confusion (Confusion)
[02:14.61] Na which kind life wey I never see?
[02:17.27] I carry God, so I fear nothing
[02:19.93] Steady increasing the commas
[02:22.05] Comma, comma, commas
[02:24.71] Eh-yeah
[02:26.03] Eh-yeah, yeah-yeah (London)
[02:29.22] Steady increasing the commas
[02:31.88] Comma, comma, commas
