Lrc Player

Shallipopi-Elon-Musk-Remix-ft-Fireboy-DML-Zlatan-(JustNaija.com)

Unknown artist
[03:24.23]·Synced by Guest·
This lyric sheet isn't paired with a song yet, so lines are shown but won't sync or seek.

[00:03.68] Wait, they call me Shallipopi (B)

[00:06.33] Ibile (Busy)

[00:07.38] All these my Southy boys, ah (Rands e dey body)

[00:11.10] Dubai (Dirhams e dey body)

[00:12.96] Yankee (Dolapo dey body), kuron'be

[00:15.92] Elon Musk sef na Pluto boy (Pluto)

[00:18.32] Eh, he na Tesla kid

[00:19.67] Pulling up in a Tesla toy

[00:22.31] Eh, no bitch boy

[00:24.71] See, no go dey

[00:26.03] Funds dey low-key, no go play

[00:28.14] Shallipopi, I work all-day

[00:30.32] Plutomania, we fly all-day

[00:32.44] Inside that your Evian so

[00:34.34] Another Evian dey inside

[00:36.48] Inside that your Evian (Gee, gee)

[00:38.87] Another Evian dey inside (Kuron'be)

[00:40.97] Inside that your Evian so (Elo')

[00:43.37] Another Evian dey inside

[00:45.53] Inside that your Evian (Ayy)

[00:47.97] Another Evian dey inside

[00:49.81] All these Elon Musk boys

[00:52.21] Para dey body (Dem dey vex)

[00:54.34] BTC dey body (E too much)

[00:56.49] Money dey body (Okay, plenty)

[00:58.60] All these Elon Musk boys (Shey me?)

[01:01.00] Para dey body (Ah, dem dey vex)

[01:03.15] BTC dey body (Opor)

[01:05.29] Money— (Say, say)

[01:06.61] It's the remix of the remix (Elon-lon)

[01:09.25] You know the steeze (Elon-lon)

[01:11.37] Roll cannabis

[01:12.72] Your baka like Tesla I got the keys (Elon-lon)

[01:15.92] Ah, I stack (Elon-lon, ya-ish)

[01:17.51] I smoke (Elon-lon)

[01:19.63] I puff and pass (Elon-lon)

[01:22.29] I loud (Elon-lon)

[01:23.90] I choke, I jogodo 'til I reach high cloud (Elon-lon)

[01:28.11] Abena please no dey doubt

[01:29.74] E no be clout, my sekere no dey bounce

[01:32.65] No go dey show, no dey proud

[01:33.96] Idan no dey bow

[01:35.03] Only when I wan kiss you down there, yeah

[01:37.94] Bad girl, say she wanna fuck to the anthem

[01:41.68] All these Elon Musk boys

[01:43.82] Para dey body (Dem dey vex)

[01:45.65] BTC dey body (E too much)

[01:47.82] Money dey body (Okay, plenty)

[01:50.23] All these Elon Musk boys (Shey me?)

[01:52.34] Para dey body (Ah, dem dey vex)

[01:54.48] BTC dey body (Opor, ah)

[01:57.11] Money— (Say, say)

[01:58.47] Ah, kuron'be

[01:58.98] Money too choke, abeg

[02:00.32] One Azul, twelve people, e no fit be my cartel (For where?)

[02:02.96] Look at my squad, you can tell

[02:04.30] If you no see AP, you go see Areaway take up Cartier (Ahh)

[02:06.44] All these ones (These ones), then these ones (These ones)

[02:08.29] These ones, when you see them make way (Make way)

[02:10.40] Evian dey (Evian dey), maga dey (Maga dey)

[02:12.51] So therefore, everyday na payday (Say)

[02:14.65] I say no go put body if you no get mind (Get mind)

[02:16.79] Unless your mind go dey (Go dey)

[02:18.89] Ah, you wan chop life, you no wan pay price? (Pay price)

[02:21.28] My guy guy, na there you go dey (Ayy)

[02:23.17] Ayy, kuron'be

[02:24.74] All these my Southy boys, ah (Rands e dey body)

[02:26.62] Dubai (Dirhams e dey body)

[02:30.05] Yankee (Dolapo dey body), kuron'be

[02:32.72] Elon-'lon-'lon (Elon, Elon)

[02:34.58] Elon, 'Lon (Elon)

[02:37.23] Elon-'lon-'lon

[02:39.36] Elon, 'Lon (Shalli' what?)

[02:40.42] Shallipopi

[02:41.20] Elon-'lon-'lon

[02:43.06] Elon, 'Lon

[02:44.13] Elon-'lon-'lon

[02:47.33] Elon, 'Lon (Ayy)

[02:49.22] How do I pay, boss?

[02:51.60] Send aza or send wallet?

[02:53.45] Payment received, now he credit BTC

[02:57.18] Now you don confirm Evian dey? (Evian dey) Evian dey

[03:01.97] Now you don confirm Evian dey? (Ewe) Evian dey

[03:09.17] Evian dey (Evian dey)

[03:09.99] Evian dey (Evian dey)

[00:00.00] Evian dey (Evian dey)

[00:00.00] Evian dey (Evian dey)