Lrc Player

Babylon

Patoranking Ft victony
[02:57.37]·
This lyric sheet isn't paired with a song yet, so lines are shown but won't sync or seek.

[00:05.83] Babylon, Babylon

[00:00.00] Babylon, Babylon

[00:00.00] Yeah

[00:00.00] (Phantom)

[00:00.00] Babylon, Babylon

[00:00.00] Me I go run and run until I (no, yo)

[00:00.00] Babylon, Babylon

[00:00.00] Me I go run and run until I (find Heaven's gate, oh)

[00:00.00] Dem say make I no go enemies dem set trap

[00:00.00] I waka with leg like who dey cele church

[00:00.00] Normally, I no fear, my paddy I dey tell you

[00:00.00] If corona burst, me I no still wear mask

[00:00.00] Shey you remember when we no fit hold the tears back

[00:00.00] When we still dey push Iyana school to Festac

[00:00.00] This my tori you no go fit learn, oh

[00:00.00] 'Cause na the kind matter wey go fit to end class, yeah, yeah

[00:00.00] Babylon, Babylon

[00:00.00] Me I go run and run until I (find Heaven's gate, no, yo)

[00:00.00] Babylon, Babylon

[00:00.00] Me I go run and run until I (find Heaven's gate, oh)

[00:00.00] Stubborn, stubborn

[00:00.00] Stubborn for igboro

[00:00.00] Blow that kanaku for your face like Okoro

[00:00.00] Leader, lion, yes, I be idolo

[00:00.00] Fight and face my fears, no ojoro

[00:00.00] Fire burn Babylon (Jésu)

[00:00.00] Man ah move like a stallion (Jésu)

[00:00.00] Mi team strong, mi nuh tag along (Jésu)

[00:00.00] World best, ah di champion

[00:00.00] Victony carry on

[00:00.00] Them been dey shenk me say I no be member

[00:00.00] I go reset back if I reason my setback

[00:00.00] Isi Ebuka, I get big head

[00:00.00] And I stubborn pass government wey no gree to end sars, yeah, yeah

[00:00.00] Babylon, Babylon

[00:00.00] Me I go run and run until I (ye, ye, no, yo)

[00:00.00] Babylon, Babylon

[00:00.00] Me I go run and run until I (find Heaven's gate, oh)

[00:00.00] Me I go run and run until I, no, yo

[00:00.00] (Stubborn, stubborn)

[00:00.00] (Stubborn for igboro), Babylon

[00:00.00] Me I go run and run until I (find heaven's gate, oh)