Oga Network - Hello Mummy
[00:08.96] Hallelujah boys
[00:12.41] Hallelujah boys
[00:16.39] Hello mummy
[00:19.58] I think you need to pray for me
[00:23.03] Everything wey you say make I no do
[00:25.69] If I reach Eko na him I come dey do
[00:28.61] I don dey smoke igbo, I don too go love olosho
[00:38.44] Hello mummy
[00:41.63] I know say something dey wrong with me
[00:45.08] I know say this my new self no be me
[00:48.80] But I no come know where I leave the real me
[00:52.78] Hello mummy
[00:56.50] I make another life wey I think say na better life
[00:59.69] We dey smoke dey blow dey laugh
[01:01.56] But now see me see my life
[01:04.47] Hello mummy
[01:06.60] Wetin dey worry me self
[01:08.19] Mummy I no know wetin dey worry me
[01:13.24] Wetin dey worry me self
[01:15.63] Mummy I no know wetin dey worry me
[01:20.67] Wetin dey worry me self
[01:23.07] Mummy I no know wetin dey worry me
[01:27.85] Ha wetin dey worry me
[01:30.24] Mommy I no know wetin dey worry me
[01:35.82] All my friends wey be say
[01:37.14] All of us dey gather dey
[01:39.00] Under the sun under the rain
[01:40.60] Small money come I no come ask them say how them dey
[01:46.98] They help me push my motor when my motor down
[01:49.89] Now I drive pass them I no even wind down
[01:53.88] No go blame anybody
[01:55.47] Na me go tattoo for body
[01:57.34] Leave who draw am for my body
[01:59.19] Because na me give am body
[02:02.65] Amahom ihe nmere madu get dire me uchen mo
[02:05.03] Odika isi na mgabakam, odika l barrow ohmo ohmem
[02:10.08] Mummy ogimi na ewoh
[02:12.74] Hello mummy
[02:15.43] (Hello mummy I think you need to pray for me)
[02:21.53] Everything wey you say make I no do
[02:23.66] If I reach eko na him I come dey do
[02:26.58] I don dey smoke igbo, I don too go love olosho
[02:31.10] Hello mummy
[02:34.55] I dey love the girls wey tall come get bigi waist
[02:38.01] No be small money na in we dey here dey waste
[02:41.72] Bad bad it's come dey sweeti pass chocolate
[02:45.44] Mummy pray for me before to get sense go late
[02:49.69] Wetin dey worry me self
[02:51.55] Mummy I no know wetin dey worry me
[02:56.60] Wetin dey worry me self
[02:58.99] Mummy I no know wetin dey worry me
[03:04.04] Wetin dey worry me self
[03:06.43] Mummy I no know wetin dey worry me
[03:11.21] Ha Wetin dey worry me
[03:13.60] Mummy I no know wetin dey worry me
[03:18.91] I no dey fit to fail, I no dey fit to stay without olosho
[03:26.08] If na medicine I don take am overdose
[03:31.39] And the thing dey worry me
[03:38.57] Swamps, swamps
[03:47.60] And it's network on this oh oh oh
[03:51.05] Mommy I no know wetin dey worry me
[03:57.96] Thank you for banking with us
