Lrc Player

02-Timi-Dakolo-Nothing-Dey-Spoil-For-God-Hand-(JustNaija.com)

Unknown artist
[03:13.57]·Synced by Guest·
This lyric sheet isn't paired with a song yet, so lines are shown but won't sync or seek.

[00:09.05] people dey ask me sey, wetin dey make me shine

[00:14.10] wetin dey give me joy like this, wey I dey jump and shout.

[00:19.41] people dey wonder why, why I still dey smile

[00:24.46] in this crazy, crazy times, nothing dey touch my side.

[00:31.63] when I try to dey fix am, when I been try to dey run am, e no work , e no work for me

[00:41.73] when I try to help myself, I realize sey no be by sense

[00:47.04] na him I drop am for God hand oh

[00:49.97] Because nothing dey spoil for God hand oh( nothing dey spoil for God hand oh) 2x

[01:01.13] if you give am, E go keep am

[01:06.18] if you spoil am, E go fix am

[01:10.96] people dey ask me sey, wetin dey give me vibes,

[01:16.01] where I dey get this energy, when things dey fall apart (when things dey fall apart e e)

[01:21.32] people dey wonder how, how I still dey smile

[01:26.36] through this dark and lonely night, my light still dey shine.

[01:33.80] I take my problem, leave am for God hand

[01:35.40] the one wey pass me, na there I drop am oh

[01:37.79] na so I do am oh

[01:42.83] I take my problem, leave am for God hand

[01:45.49] the one wey pass me ,na there I drop am oh

[01:49.47] I leave am for God hand oh

[01:51.87] Because nothing dey spoil (nothing dey spoil for God hand oh)

[01:57.71] Nothing dey spoil for God hand oh(nothing dey spoil for God hand oh)

[02:03.02] if you give am , E go keep am

[02:08.08] and if you spoil am, E go fix am

[02:12.85] Because nothing dey spoil for God hand oh(nothing dey spoil for God hand oh)

[02:18.43] Nothing dey spoil for my God hand oh( nothing dey spoil for God hand oh)

[02:23.75] if you give am , E go keep am

[02:28.79] and if you spoil am, E go fix am