01-Timi-Dakolo-Omo-Ayo-(JustNaija.com)
[00:00.67] Ọmọ, Ọmọ Ayo
[00:04.91] Ọmọ, Ọmọ Ayo
[00:09.96] See my heart and all its breakings
[00:12.62] Life and all its takings
[00:15.54] I still remain Ọmọ Ayo
[00:21.13] Wake up from morning
[00:22.71] So much on my mind, worries
[00:25.90] Hunger dey strike, family dey cry
[00:28.56] Pesin just dey try survive
[00:30.42] Feels like everything is against me
[00:33.87] But I no fit explain
[00:36.53] But I go still remain Ọmọ Ayo
[00:43.17] Though the nights are getting longer
[00:47.15] Everytime I try to spend, another one go drag me down
[00:52.20] But I no go change
[00:53.52] Or wipe the smile from my face
[00:57.51] I go still remain Ọmọ Ayo
[01:03.11] Ọmọ, Ọmọ Ayo
[01:08.15] Ọmọ, Ọmọ Ayo
[01:13.20] See my heart and all its breakings
[01:16.13] Life and all its takings
[01:18.78] I still remain Ọmọ Ayo
[01:23.83] I don stay with pain
[01:26.23] See, I know how she dey
[01:29.15] She don give me chop, she don dey my place
[01:31.54] You fit no relate
[01:34.47] She don show me shege, she don stain my name
[01:36.85] She don chook my eyes
[01:38.71] But I still remain
[01:39.78] I still remain Ọmọ Ayo
[01:45.10] You do pesin good, dem take bad repay
[01:47.50] Dem don stab my heart wey I take serve dem plate
[01:50.42] Dem don show me shege, real tatashe
[01:52.80] Dem don eat last pot, spit on my face
[01:55.47] But I no go change, I know my name
[01:58.12] I still will love, I still belong
[02:00.78] And I still remain Ọmọ Ayo, oh
[02:06.35] Ọmọ, Ọmọ Ayo (Ọmọ, Ọmọ, Ọmọ)
[02:11.40] Ọmọ, Ọmọ Ayo
[02:16.46] See my heart and all its breakings
[02:19.39] Life and all its takings
[02:22.04] I still remain Ọmọ Ayo (yeah, Ọmọ Ayo)
[02:27.36] Ọmọ, Ọmọ Ayo
[02:32.41] Ọmọ, Ọmọ Ayo
[02:37.48] See my heart and all its breakings
[02:40.41] Life and all its takings
[02:43.07] I still remain Ọmọ Ayo
[02:48.12] See my heart and all its breakings
[02:51.05] Life and all its takings
[02:53.70] I still remain Ọmọ Ayo
[02:59.01] Dem wan break me down
[03:00.87] See, dem wan off my light
[03:03.80] Dem wan take my life, dem don make their plans
[03:06.74] Dem don write them down
[03:09.66] Ay, ay, ay
[03:14.70] But I still remain Ọmọ Ayo
