Stubborn
[00:11.08] Ye ye ye oh
[00:13.47] Another world
[00:14.53] Ye ye ye ye e eh
[00:16.12] Yeah
[00:17.45] Solo
[00:18.25] Solo, solo, solo
[00:19.84] You know I've been riding solo
[00:21.44] Way before my 'tori get promo
[00:24.36] Now them day call me idolo
[00:26.48] Idolo idolo idolo
[00:28.34] Make nobody call me idolo again
[00:31.26] No idolo wey fit perfect
[00:33.39] When I dey wear my Dunlop
[00:35.51] When I dey wear my Dunlop
[00:37.64] When I no getti kọbọ
[00:39.50] See aboniki full my cupboard
[00:41.36] Oni, "So many things you dunno, so many things you dunno" (Dunno)
[00:46.14] Me I don dey fight since when I never tall reach Aunty Olisa bumbum (Bumbum)
[00:50.39] Ey ey
[00:51.98] Stubborn
[00:53.31] Me I no dey hear word o
[00:54.11] I stubborn (And I stubborn gan ni)
[00:55.44] Stubborn
[00:57.56] Me I no fit be your idolo (I stubborn)
[00:59.16] Ey ey
[01:01.01] Stubborn
[01:02.34] Me I no dey hear word oh
[01:03.14] I stubborn
[01:04.47] Me I no fit be your idolo (Ọmọ mo stubborn gan)
[01:07.39] I stubborn (Mo stubborn gan, yeah)
[01:08.98] Stubborn
[01:09.51] Ey
[01:10.58] Dunno
[01:11.37] Make I carry dem go where dem no know
[01:12.44] Make I give dem the steps like Poco
[01:14.30] Originality no be bobo, hmmm
[01:16.16] Ọmọ iya mi owo ni koko (Owo ni koko)
[01:18.55] I dey fight all the wars on a low low (Low low)
[01:21.47] Gbe kolos
[01:22.53] Emi nikan on a solo (Solo)
[01:23.59] E be like say ye, I don kolo
[01:25.19] Jago say "na lie, uhn uhn"
[01:27.05] Say "na igbo" (Stubborn)
[01:28.11] Hmm hmm
[01:29.17] Ọlọun (Ọlọun)
[01:29.97] Ẹlẹda mi majẹ n sh'ọlọun
[01:31.56] Bukata mi oti pọ gan o
[01:33.42] For my family I be stubborn (Stubborn)
[01:35.01] I be stubborn
[01:36.61] Ọmọ ọgbọn (Stubborn)
[01:38.47] Enter their body like two guns
[01:39.80] Kakakaka
[01:41.39] Wan ni ku tan
[01:42.72] Ye ye ye ye ye (Eh eh)
[01:44.05] Stubborn
[01:45.64] Me I no dey hear word o
[01:46.44] I stubborn (And I stubborn gan ni)
[01:47.50] Stubborn
[01:49.09] Me I no fit be your idolo (Stubborn)
[01:50.69] Ey ey
[01:52.81] Stubborn
[01:54.14] Me I no dey hear word oh
[01:55.20] I stubborn
[01:56.53] Me I no fit be your idolo
[01:57.59] I stubborn
[01:58.92] Stubborn
[02:00.51] Yeah
[02:01.84] Bomb o
[02:02.90] That manny is a bomb o
[02:04.77] Normally shey Ajebo sef na Hustler
[02:06.89] Get to the money pronto
[02:09.02] Dem dey call me Dike like Tonto
[02:10.61] From Igbo Elerin to Igando
[02:12.73] I've never been missing in action
[02:15.66] They start to dey call me Uche Jumbo
[02:17.51] When I dey wear my Dunlop
[02:19.91] When I dey wear my Dunlop
[02:21.76] When I no geti kọbọ
[02:23.89] When aboniki full my cupboard
[02:26.01] Wọn ni, "So many things you dunno, so many things you dunno"
[02:30.53] Me I don dey fight since when I never tall reach Aunty Olisa bumbum
[02:35.05] Yeah yeah
[02:36.64] Stubborn
[02:37.43] Me I no dey hear word o
[02:38.76] I stubborn
[02:39.56] Stubborn
[02:41.42] Me I no fit be your idolo (Stubborn)
[02:43.55] Ey ey
[02:45.14] Stubborn
[02:46.73] Me I no dey hear word oh
[02:47.79] I stubborn
[02:48.59] Me I no fit be your idolo
[02:49.65] I stubborn
[02:50.72] Stubborn
[02:52.58] Ey
