Lrc Player

Wizkid - Diamonds (S2 Expressions)

Unknown artist
[02:29.16]·Synced by Guest·
This lyric sheet isn't paired with a song yet, so lines are shown but won't sync or seek.

[00:00.32] Psycho music

[00:02.48] Yeah man

[00:08.86] Diamonds on my ring, diamonds on my pinky

[00:11.24] I dey wait for the kele wey go come and play play (oloun)

[00:13.63] You know big wiz yeah my life so crazy

[00:16.03] I be repping for the ghetto long time e don tey

[00:18.68] Yeah man dey grind here for days

[00:20.55] What I dey feel watchu feel not the same

[00:22.93] Eh ehn

[00:24.80] Oh man have seen better days

[00:25.59] So many things I been take for the pain

[00:28.03] Yeah I fit tell you many things but I say nothing

[00:31.51] Say this life naso e be, brother what go be go be

[00:36.28] Gan gan

[00:37.35] I fit tell you why I live so dangerously

[00:41.11] Men dey go through things for real

[00:43.50] But we dey sure we go see better days (yeah yeah)

[00:46.18] Stand wella

[00:48.31] And I get the gbedu wey dey make dem bounce wella

[00:50.70] Make I dey do things wey go

[00:52.03] Make my mind wella

[00:53.10] Bad boy wizzy no dey follow no fella

[00:55.21] Got a couple ladies I fit call any weather

[00:57.64] And we no come to dey waste time

[01:00.03] Po po di po hear the music dance wenna

[01:02.68] Diamonds no dey force e self to shine wenna

[01:05.10] Stay pon my Js ah

[01:07.48] Yeah yeah

[01:07.76] Pretty please miss me with the bull shit

[01:09.61] Mr Big Wiz Mr Bigman no one test

[01:12.26] Mr Louis V sipping 42 with 20 girls

[01:15.45] Gbemi trabaye ja se

[01:16.24] Mio le shalaye life na holiday

[01:19.18] Big Kala we been tough from the jump e don tey

[01:21.90] My brother don't play nothing we no face

[01:25.63] Yeah I fit tell you many things but I say nothing

[01:29.59] Say this life naso e be, brother what go be go be

[01:31.71] Gan gan

[01:32.77] I fit tell you why I live so dangerously

[01:38.65] Men dey go through things for real

[01:41.05] But we dey sure we go see better days (yeah yeah)

[01:44.50] Stand wella

[01:45.83] And I get the gbedu wey dey make dem bounce wella

[01:48.23] Make I dey do things wey go

[01:49.83] Make my mind wella

[01:51.17] Bad boy wizzy no dey follow no fella

[01:52.76] Got a couple ladies I fit call any weather

[01:55.45] And we no come to dey waste time

[01:57.85] Po po di po hear the music dance wenna

[02:00.24] Diamonds no dey force e self to shine wenna

[02:02.62] Stay pon my Js ah

[02:05.08] Yeah yeah

[02:10.15] P

[02:13.60] Source: LyricFind