Lrc Player

E Pain Me

Davido
[03:03.51]·Synced by Guest·
This lyric sheet isn't paired with a song yet, so lines are shown but won't sync or seek.

[00:21.20] Bad girl wan carry me do jangulova

[00:24.38] E pain me oh, e pain me oh

[00:29.16] She come my life, come carry my heart run over

[00:32.09] E pain me oh, e pain me oh oh

[00:38.20] Wetin I no do for you?

[00:40.32] Wetin I no do for you?

[00:42.44] Shey you promise say you no go let me go

[00:46.96] And last night you told me that it's all over

[00:50.41] E pain me oh, e pain me oh

[00:53.60] But I wan dey for you (aje)

[00:55.19] Walk beside you (aje)

[00:57.59] And I wan dey by you (aje)

[00:59.98] To call you my boo

[01:01.84] I wan dey for you (aje)

[01:03.96] Walk beside you (aje)

[01:06.35] And I wan dey by you (aje)

[01:08.21] To call you my boo

[01:14.32] Baby no be so

[01:16.18] No leave mе go

[01:18.04] No leave me go

[01:19.90] (Sah)

[01:22.82] Baby no bе so

[01:24.68] No leave me go (oh)

[01:26.80] No leave me go

[01:30.26] High on my bed I'm just rolling over

[01:33.44] E pain me oh, e pain me oh

[01:35.84] You come dey chop life when I dey sober

[01:42.48] E pain me oh, e pain me oh oh

[01:47.52] Wetin I no do for you?

[01:49.65] Wetin I no do for you?

[01:51.77] Shey you promise say you no go let me go?

[01:56.02] And last night you told me that it's all over

[01:59.74] E pain me oh, e pain me oh

[02:01.87] I wan dey for you (aje)

[02:04.79] Walk beside you (aje)

[02:06.91] And I wan dey by you (aje)

[02:09.04] To call you my boo

[02:11.16] But I wan dey for you (aje)

[02:13.29] Walk beside you (aje)

[02:15.41] And I wan dey by you (aje)

[02:17.54] To call you my boo

[02:23.12] Baby no be so

[02:25.24] No leave me go

[02:27.63] No leave me go

[02:28.70] (Sah)

[02:31.88] Baby no be so

[02:33.74] No leave me go

[02:35.87] No leave me go

[02:37.73] (Sah)

[02:40.39] Baby no be so

[02:42.51] No leave me go

[02:44.63] No leave me go

[02:45.96] (Sah)

[02:49.15] Baby no be so

[02:51.01] No leave me go (oh)

[02:53.40] No leave me go