Lrc Player

Commas

Ayra Starr
[02:37.23]·
This lyric sheet isn't paired with a song yet, so lines are shown but won't sync or seek.

[00:04.36] (Initiating rage process)

[00:06.49] Ooh-whoa

[00:11.44] Oh, no

[00:15.46] Eya-eya

[00:20.24] Na which kind life wey I never see?

[00:22.63] I carry God, so I fear nothing

[00:25.02] Steady increasing the commas

[00:27.15] Comma, comma, commas

[00:29.80] Original, no be parody

[00:32.20] E no fit clear for your memory

[00:34.59] Whether na winter or summer, ajeh

[00:37.24] Barbados, Havana, living life

[00:39.90] See my fire burning bright

[00:42.29] Wetin dey inside me?

[00:44.68] Smallie wey dey mighty

[00:46.54] They never know I kala, tori mo fine

[00:49.46] Check and balance everything inside my mind daily

[00:53.18] Trust me, you can't fool me

[00:56.10] Energy wrong, I log off

[00:58.50] Mo wa friendly and conscious

[01:00.88] I'm allergic to isọkusọ

[01:03.27] I'm not ready for confusion

[01:05.40] They're tellin' me make I show love

[01:08.05] Sability òun gbóná

[01:10.45] Everything na connection

[01:12.84] I'm not ready for confusion, hm

[01:16.56] Things happen inside life

[01:18.95] Draw tattoo make I live my life

[01:21.34] Dreams come true, if na fight

[01:23.73] Fight the fight, make you no go tire

[01:26.12] Fire dey go, fire dey go

[01:29.68] You need to put your body and soul

[01:32.87] Leave your worries alone

[01:34.73] Barbados, Havana, living life

[01:37.39] See my fire burning bright

[01:39.78] Wetin dey inside me?

[01:42.17] Smallie wey dey mighty

[01:44.03] They never know I kala, tori mo fine

[01:46.95] Check and balance everything inside my mind daily

[01:50.94] Trust me, you can't fool me

[01:53.59] Energy wrong, I log off

[01:56.01] Mo wa friendly and conscious

[01:58.45] I'm allergic to isọkusọ

[02:00.84] I'm not ready for confusion

[02:02.97] They're tellin' me make I show love

[02:05.62] Sability òun gbóná

[02:08.01] Everything na connection

[02:10.40] I'm not ready for confusion, hm

[02:15.45] Na which kind life wey I never see?

[02:17.57] I carry God, so I fear nothing

[02:19.96] Steady increasing the commas

[02:22.35] Comma, comma, comma

[02:25.01] Eh-ya, eh-ya, eh-ya (London)

[02:29.79] Steady increasing the commas

[02:31.92] Comma, comma, comma