Lrc Player

Don't let me down

Marvel
[03:04.51]·Synced by Guest·
This lyric sheet isn't paired with a song yet, so lines are shown but won't sync or seek.

[00:19.08] All this girl′s wanna take me away

[00:22.80] But I swear them no go see my face

[00:24.75] 'Cause I know say na you be the one wey I want see on top my bed

[00:30.32] Even if dem turn giveaway

[00:32.71] Come along want you run away

[00:34.83] 'Cause I know say na you be the one on top my head

[00:41.21] What am I trying to say

[00:43.86] If you leave me like this

[00:46.52] I no fit concentrate

[00:48.92] Without you in my space

[00:51.57] Many guys for your page

[00:53.96] As if na giveaway

[00:56.62] I just wanna see your face come hypnotize me

[01:00.33] Onome don't let me down

[01:03.78] Don′t let me down

[01:05.38] Onome don't let me down

[01:08.84] Don't let me down

[01:10.42] Onome don′t let me down

[01:13.88] Don′t let me down

[01:16.80] Don't let me down onome

[01:30.88] Daughter of jezebel

[01:33.27] Make you love me as I dey

[01:35.93] I don't see hell on earth

[01:38.58] Please don′t maximize my pain

[01:40.98] No let my love for you

[01:43.36] Make me look like a fool

[01:45.86] Reason for existing

[01:48.49] I can make your heart my own

[01:52.20] So if I come your way

[01:54.60] Make you no run away

[01:57.24] I just want see your face

[01:58.66] Come hypnotize me

[02:01.05] Onome don't let me down

[02:04.51] Don′t let me down

[02:06.10] Onome don't let me down

[02:09.55] Don't let me down

[02:11.15] Onome don′t let me down

[02:14.60] Don′t let me down

[02:16.19] Onome don't let me down

[02:19.38] Don′t let me down

[02:24.78] Don't let me down, ooh, ahh