Lrc Player

Katigori

Oxlade
[03:00.43]·
This lyric sheet isn't paired with a song yet, so lines are shown but won't sync or seek.

[00:03.42] Hm, no-no

[00:05.84] (Yeah, ayy, the big man)

[00:07.98] (Listen to the big men)

[00:11.16] So many stories untold (kripo)

[00:14.61] So many mysteries I gats to unfold

[00:19.13] The music legacy I gats to uphold

[00:23.64] As I run you the data, dey try to dey download o

[00:28.42] All of them know say I bloody on code

[00:31.87] The day wey every knees shall bow

[00:35.06] Every tongue confessing, on God

[00:36.39] Give them gbẹdú from the front and back

[00:38.79] To the left and right, dem go reload o

[00:40.91] I know the journey long

[00:42.50] But Oritse don throw me the compass for the road o

[00:45.16] I no know how I wan do am

[00:47.28] But e go sup (sup)

[00:49.67] And e shock una 'cause e go choke

[00:53.93] Even though I no know how I wan do am

[00:56.84] 'Cause e go soft

[00:58.44] And e go shock una 'cause e go choke

[01:04.81] Igi imú jina s'ori

[01:07.74] You know say me and you no dey for same katigori

[01:12.25] The story long

[01:13.84] Igi imú jina s'ori

[01:16.77] You know say me and you no dey for same katigori

[01:21.02] The story long

[01:23.67] Ahn-ahn

[01:24.73] I know many boys want to be like me

[01:27.39] Many boys wan dey sound like me

[01:29.25] And still many boys done dey backbite me, why me? (Ahn-ahn, ahn-)

[01:33.77] Some of these gatekeepers wan dey boycott me

[01:36.42] Some OGs don dey blackball me

[01:38.81] But I get Jesus wey dey support me, on G

[01:40.67] I no know how I wan do am

[01:42.00] But e go sup (sup)

[01:44.39] And e shock una 'cause e go choke

[01:46.79] Even though I no know how I wan do am

[01:51.57] 'Cause e go soft

[01:53.95] And e go shock una 'cause e go choke

[01:59.53] Igi imú jina s'ori

[02:02.46] You know say me and you no dey for same katigori

[02:06.97] The story long

[02:09.09] Igi imu jina s'ori

[02:11.48] You know say me and you no dey for same katigori

[02:16.01] The story long

[02:19.45] So many stories untold (kripo)

[02:22.64] So many mysteries I gats to unfold

[02:26.89] The music legacy, I gats to uphold

[02:31.67] As I run you the data, dey try to dey download, o

[02:36.45] All of them know say I bloody on code (bloody on code)

[02:40.70] The day wey every knees shall bow

[02:41.77] Every tongue confessing, on God

[02:44.43] Give them gbẹdú from the left and right

[02:46.55] To the front and back, them go reload o

[02:48.94] You know the journey long

[02:50.27] But Oritse don send me the compass for the road o