Jesus
[00:01.08] Guy, you too like to argue
[00:04.00] I say na Jesus be the biggest name
[00:05.83] You dey follow me the argue
[00:07.14] Wetin you know
[00:07.89] Na that ehh, oshesa perapi
[00:09.42] Wey dey for your father compound make you dey talk anyhow
[00:12.58] Calm down o
[00:14.42] Na Jesus o
[00:15.66] Rocktown in the building
[00:18.63] I go shout Your name to ends of the earth make dem hear
[00:21.77] If dem no want, dem must want
[00:24.17] If dem no know, dem must know (Jesus)
[00:27.88] I go sing Your praise to ends of the earth make dem hear
[00:31.34] If dem no gree, dem must gree
[00:33.46] No be by power, na by the spirit
[00:36.91] Dem say make I commot Jesus for my song
[00:39.02] I tell dem no, no, no
[00:41.68] I tell dem lai, lai
[00:43.80] Make you go your way
[00:44.80] Make I go my way
[00:47.66] Jesus is King
[00:48.81] Jesus is Lord
[00:50.14] Jesus is champion
[00:51.18] Jesus is the reason why
[00:53.85] He's is the reason why I sing, owei
[00:56.78] Incredible, incredible (incredible God o)
[01:01.29] Dependable, dependable (dependable God o)
[01:05.81] Unchangeable, unchangeable (unchangeable God o)
[01:10.59] Unbeatable, unbeatable (unbeatable God)
[01:15.90] Yeah, yeah
[01:17.18] You are bigger than what the people say
[01:20.64] Ebube, and nobody fit do pass You eh
[01:25.42] Yeah, yeah
[01:26.75] You are bigger than what the people say
[01:30.20] Ebube, and nobody fit do pass you eh
[01:42.95] Oya tell me, tell me, tell me
[01:45.34] If I no worship the King of kings, wetin I gain?
[01:52.25] My brother tell me, tell me, tell me
[01:54.90] If I commot Jesus for my song, wetin I gain?
[02:02.08] Oh why, oh why, oh why o
[02:03.93] Why you wan reject the King of kings
[02:06.33] Shey dem never tell you say na fire be the repercussion
[02:08.98] No go carry devil trouble for your head, ooh-oh
[02:12.17] Jesus is King
[02:13.50] Jesus is Lord
[02:14.56] Jesus is champion
[02:15.89] Jesus is the reason why
[02:18.55] He's is the reason why I sing, owei
[02:21.47] Incredible, incredible (incredible God o)
[02:25.98] Dependable, dependable (dependable God o)
[02:30.76] Unchangeable, unchangeable (unchangeable God o)
[02:35.49] Unbeatable, unbeatable (unbeatable God)
[02:40.81] Yeah, yeah
[02:41.87] You are bigger than what the people say
[02:45.32] Ebube, and nobody fit do pass You eh
[02:50.10] Yeah, yeah
[02:51.39] You are bigger than what the people say
[02:54.84] Ebube, and nobody fit do pass you eh
[02:59.09] Incredible, incredible (incredible God o)
[03:03.60] Dependable, dependable (dependable God o)
[03:08.38] Unchangeable, unchangeable (unchangeable God o)
[03:13.16] Unbeatable, unbeatable (unbeatable God)
[03:18.48] Yeah, yeah
[03:19.50] You are bigger than what the people say
[03:22.95] Ebube, and nobody fit do pass You eh
[03:27.73] Yeah, yeah
[03:29.06] You are bigger than what the people say
[03:32.51] Ebube, and nobody fit do pass You eh
