Lrc Player

Ozeba

Rema
[02:17.90]·
This lyric sheet isn't paired with a song yet, so lines are shown but won't sync or seek.

[00:07.00] London

[00:12.00] Another banger

[00:13.83] All of my guys dem dey tell me say me I be party animal

[00:16.43] Who be that girl wey dey shake her ikebe for back, me I want her, I like her (Arrg-arrg)

[00:20.10] Whether the ikebe na real or fake, abeg, just dey back am (Come)

[00:23.00] How you go sell me money, then I spray the money, then you come dey pack am?

[00:26.14] You no see say na Balenciaga I dey rock, abeg, no dey march am

[00:29.29] Mе wey be area-boy, I dеy do my things, zaga-zigi, zigi-zaga (Grr)

[00:33.79] Rema, what is the matter?

[00:35.07] I go prove to them say somebody badder, eh

[00:37.13] Somebody wicked, eh

[00:38.45] I go do my best to make all of una vex

[00:40.25] I don commot for my set

[00:41.24] I don intercept

[00:42.32] I don put the game for reset

[00:43.33] Shey, you wan gatekeep who sabi jump fence, eh?

[00:45.71] Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba

[00:48.85] Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba

[00:52.00] Ozeba, ozeba (Hm, hm, hm), ozeba, ozeba, ozeba (Arrg-ra-ra)

[00:55.39] Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba

[00:57.78] Emi ati awon guys e mi italawo, e mi itolowo

[01:00.96] Italawa, itolowo, ita, itolowo, eh-eh

[01:04.44] They want a banger, eh-eh?

[01:05.80] Give them back to back, eh-eh

[01:07.82] Buss up their medulla, arrg-arrg

[01:09.21] Tell all your faves that I ask you to ask them, "Who's their daddy?", huh

[01:12.15] H-I-M, huh, I'm that nigga (Uh-huh)

[01:14.25] I'm that, huh, I'm that nigga, huh (Uh-huh)

[01:16.37] Father figure (Uh-huh), huh, huh

[01:18.25] I dey vex every day, only thing wey fit make me dey happy na ikebe

[01:21.17] Internet gangster, that thing wey you talk, make you come my front, make you for répété

[01:25.33] Rema, what is the matter?

[01:26.59] I go prove to them say somebody badder, eh (Eh?)

[01:28.99] Somebody wicked, eh (Eh?)

[01:30.31] I go do my best to make all of una vex

[01:32.12] I don commot for my set

[01:33.44] I don intercept

[01:34.25] I don put the game for reset

[01:35.49] Shey, you wan gatekeep who sabi jump fence, eh?

[01:37.61] Ozeba, ozeba (Hm, hm, hm), ozeba, ozeba, ozeba (Arrg-ra-ra)

[01:40.80] Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba

[01:44.21] Ozeba, ozeba (Ayy, ayy, ayy), ozeba, ozeba, ozeba

[01:47.13] Ozeba, ozeba (Rrg, rrg, rrg), ozeba, ozeba, ozeba (Ahh)

[01:50.57] Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba

[01:53.76] Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba (Arrg-ra-ra)

[01:56.96] Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba

[02:00.15] Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba