Burna Boy - Ye
[00:02.13] Yeah
[00:05.05] My nigga, die for nothing, ah
[00:07.17] My nigga, die for nothing, ah
[00:10.63] Die for nothing, ah
[00:11.96] My nigga, die for nothing, ah
[00:14.61] My nigga, die for nothing, ah
[00:16.74] My nigga
[00:17.81] Oluwaburna, uh-huh, Ye Ye Ye
[00:21.25] Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye
[00:23.64] Ye, uh-huh, Ye Ye Ye
[00:26.03] Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye
[00:28.42] Ye Ye, Ye Ye
[00:30.81] Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye
[00:33.21] Ye, uh-huh, Ye Ye Ye
[00:35.60] Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye
[00:38.52] This one na gbedu wey dey ja pata
[00:43.03] Me, I no get time, I dey da pada
[00:47.55] Dada cover my face, calling me Lagbaja
[00:52.33] Biggie man, wey no dey wear agbada
[00:56.06] Ahn ahn (tell me, tell me)
[00:57.38] My nigga, what's it gon' be?
[00:59.24] G-Wagon or de Bentley?
[01:01.89] The gyaldem riding with me
[01:04.02] I no fit die for nothing
[01:06.67] My nigga, what's it gon' be?
[01:08.80] G-Wagon or de Bentley?
[01:11.19] The gyaldem riding with me
[01:13.58] I no fit die for nothing
[01:17.26] Ah, make you know say
[01:18.36] Anything wey you do, dem must commentate
[01:21.02] (I can't come and kill myself)
[01:22.88] So anything wey I dey do
[01:24.21] I dey try to dey do am my way
[01:25.80] (I can't come and kill myself)
[01:27.13] Plenty, plenty, plenty suffer wey we face
[01:31.11] Just to make sure money dey
[01:33.24] But my people dem go say
[01:34.50] I no want kpai, I no want die
[01:36.55] I no want kpeme, I want enjoy
[01:39.08] I want chop life, I want buy motor
[01:41.20] I want build house, I still want turn up
[01:44.13] Tell me, tell me
[01:44.92] My nigga, what's it gon' be?
[01:46.78] G-Wagon or de Bentley?
[01:49.44] The gyaldem riding with me
[01:51.56] I no fit die for nothing
[01:53.69] My nigga, what's it gon' be?
[01:56.61] G-Wagon or de Bentley
[01:58.74] The gyaldem riding with me
[02:00.86] I no fit
[02:02.65] Different tings dem happening
[02:04.07] Schemes and packaging
[02:05.41] Inna one night, four shows I'm juggling
[02:07.80] Flow like the ocean, my boat I'm paddling
[02:10.14] Shout out Shina Peller
[02:11.14] That's my bro, my family
[02:12.32] Frozen chains, when it comes to money
[02:14.44] I dey concentrate
[02:16.03] Make I tell you straight, you are not my mate
[02:18.42] If you be commissioner, I be head of state
[02:20.81] But my people dem go say
[02:21.79] I no want kpai, I no want die
[02:23.91] I no want kpeme, I want enjoy
[02:26.26] I want chop life, I want buy motor
[02:29.06] I want build house, I still want turn up
[02:31.46] Tell me, tell me
[02:32.52] My nigga, what's it gon' be?
[02:34.38] G-Wagon or de Bentley?
[02:36.77] The gyaldem riding with me
[02:39.16] I no fit die for nothing
[02:41.28] My nigga what's it gon' be?
[02:43.67] G-Wagon or de Bentley?
[02:46.07] The gyaldem riding with me
[02:48.46] I no fit die for nothing
[02:55.10] Oluwaburna, Ye Ye Ye
[02:58.02] Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye
[03:00.41] Ye, uh-huh, Ye Ye Ye
[03:03.07] Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye
[03:05.46] Ye Ye, Ye Ye
[03:07.58] Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye
[03:09.97] Ye, uh-huh, Ye Ye Ye
[03:12.63] Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye
[03:14.75] Ye, uh-huh, Ye Ye Ye
[03:17.14] Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye
[03:19.53] Ye Ye, Ye Ye
[03:21.93] Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye
[03:24.05] Ye, uh-huh, Ye Ye Ye
[03:26.97] Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye
[03:29.89] My baby, your body's on fire
[03:33.88] Di body's on fire
[03:38.66] My baby, your body's on fire
[03:43.44] Di body's on fire
