Bandana
[00:09.75] Low-key
[00:11.00] All of them don dey notice
[00:14.00] I'm not joking
[00:15.51] All my guys dem, dem know me
[00:18.75] Since '06
[00:20.25] I've been writin' this story
[00:23.00] I no be OG
[00:24.75] But, if you ask dem, dem know me
[00:27.50] I no dey blow trees
[00:29.51] Orin lo nyi mi l'ori (l'o-o-ri)
[00:32.24] Music chose me
[00:34.00] Just know this and know peace (know peace)
[00:36.76] I dey lowkey
[00:38.24] But, I'm never lonely
[00:41.25] Sexy ladies
[00:42.99] Come whine fi me slowly
[00:45.75] Na the love wey I see na hin wey give me liver
[00:48.25] I be ghetto boy, I be sinner
[00:50.51] Fear nobody, only Jehovah
[00:53.01] And, I thank the Lord, I dey go far
[00:55.24] Usain Bolt, mo d'aleba
[00:57.50] Shout out s'awon t'emi ninu Shitta
[00:59.49] Bandana lori bi ti 2Pac
[01:02.00] Midnight walkers, Karashika, ahh
[01:05.75] Dem never see me comin' (joor-joor, joor-joor)
[01:10.00] Hmm-mm, comin' (l'Eko)
[01:11.76] Mo gbe wan ni "is coming" (ii-yeah-yeah, oh-yoh)
[01:15.01] Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign)
[01:19.01] Wey go foreign (wey go foreign)
[01:19.01] Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money)
[01:22.50] I'm never weak, I never cease (ahn-ahn)
[01:25.00] 'Til eternity, I'm on fire
[01:27.25] My legacy will not die
[01:29.50] My family is for life
[01:31.75] Where dem dey?
[01:33.25] Who dem be? (awon da?)
[01:34.26] Dem go craze, dem go tire
[01:36.25] Dem go say, dem go say (dem go say, dem go say)
[01:39.26] "Dem no know wetin dey sup" ("dem no know wetin dey sup")
[01:41.26] But, low-key
[01:42.75] All of them don dey notice (ahn-ahn-ahn)
[01:45.25] I'm not joking
[01:47.00] All my guys dem, dem know me (ahn-ahn, ahn)
[01:49.75] Since '06 ('06)
[01:51.50] I've been writin' this story (sto-ry)
[01:54.25] I no be OG
[01:56.00] But, if you ask dem, dem know me
[01:57.75] (Giddem)
[01:58.50] Na the love wey I see na hin wey give me liver (give me liver)
[02:01.50] I be ghetto boy, I be sinner (I be ghetto boy, I be sinner)
[02:03.75] Fear nobody, only Jehovah
[02:06.00] And, I thank the Lord, I dey go far (I dey go far)
[02:08.50] Usain Bolt, mo d'aleba (aleba)
[02:10.50] Shout out s'awon t'emi ninu Shitta
[02:12.75] Bandana lori bi ti 2Pac
[02:15.00] Midnight walkers, Karashika, ahh
[02:18.75] Dem never see me comin' (joor-joor, joor-joor)
[02:22.74] Hmm-mm, comin' (l'Eko)
[02:25.00] Mo gbe wan ni "is coming" (ii-yeah-yeah, oh-yoh)
[02:28.23] Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign)
[02:32.25] Wey go foreign (wey go foreign)
[02:33.76] Oshey, Mr. Money
[02:37.24] Dem never see me comin'
[02:43.51] Hmm-mm, comin'
[02:43.74] Mo gbe wan ni "is coming" (mo gbe wan ni)
[02:52.75] Naija boy wey dey go foreign
[02:53.51] Wey go foreign
[02:54.01] Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money)
