Bandana
[00:10.15] Low-key
[00:11.21] All of them don dey notice
[00:14.14] I'm not joking
[00:15.74] All my guys dem, dem know me
[00:18.93] Since '06
[00:20.52] I've been writin' this story
[00:23.17] I no be OG
[00:24.56] But, if you ask dem, dem know me
[00:27.96] I no dey blow trees
[00:29.55] Orin lo nyi mi l'ori (l'o-o-ri)
[00:32.21] Music chose me
[00:33.80] Just know this and know peace (know peace)
[00:36.99] I dey lowkey
[00:38.58] But, I'm never lonely
[00:41.50] Sexy ladies
[00:43.10] Come whine fi me slowly
[00:45.50] Na the love wey I see na hin wey give me liver
[00:48.42] I be ghetto boy, I be sinner
[00:50.82] Fear nobody, only Jehovah
[00:53.20] And, I thank the Lord, I dey go far
[00:55.60] Usain Bolt, mo d'aleba
[00:57.72] Shout out s'awon t'emi ninu Shitta
[01:00.11] Bandana lori bi ti 2Pac
[01:02.24] Midnight walkers, Karashika, ahh
[01:06.22] Dem never see me comin' (joor-joor, joor-joor)
[01:10.22] Hmm-mm, comin' (l'Eko)
[01:12.24] Mo gbe wan ni "is coming" (ii-yeah-yeah, oh-yoh)
[01:15.16] Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign)
[01:19.15] Wey go foreign (wey go foreign)
[01:20.76] Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money)
[01:22.88] I'm never weak, I never cease (ahn-ahn)
[01:25.01] 'Til eternity, I'm on fire
[01:27.14] My legacy will not die
[01:29.79] My family is for life
[01:31.92] Where dem dey?
[01:32.98] Who dem be? (awon da?)
[01:34.04] Dem go craze, dem go tire
[01:36.45] Dem go say, dem go say (dem go say, dem go say)
[01:38.59] "Dem no know wetin dey sup" ("dem no know wetin dey sup")
[01:41.25] But, low-key
[01:42.58] All of them don dey notice (ahn-ahn-ahn)
[01:45.50] I'm not joking
[01:47.10] All my guys dem, dem know me (ahn-ahn, ahn)
[01:50.28] Since '06 ('06)
[01:51.61] I've been writin' this story (sto-ry)
[01:54.55] I no be OG
[01:56.14] But, if you ask dem, dem know me
[01:58.28] (Giddem)
[01:58.71] Na the love wey I see na hin wey give me liver (give me liver)
[02:01.75] I be ghetto boy, I be sinner (I be ghetto boy, I be sinner)
[02:04.14] Fear nobody, only Jehovah
[02:06.26] And, I thank the Lord, I dey go far (I dey go far)
[02:08.66] Usain Bolt, mo d'aleba (aleba)
[02:10.78] Shout out s'awon t'emi ninu Shitta
[02:13.17] Bandana lori bi ti 2Pac
[02:15.56] Midnight walkers, Karashika, ahh
[02:19.28] Dem never see me comin' (joor-joor, joor-joor)
[02:23.28] Hmm-mm, comin' (l'Eko)
[02:24.84] Mo gbe wan ni "is coming" (ii-yeah-yeah, oh-yoh)
[02:28.36] Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign)
[02:31.27] Wey go foreign (wey go foreign)
[02:34.24] Oshey, Mr. Money
[02:37.69] Dem never see me comin'
[02:40.62] Hmm-mm, comin'
[02:43.57] Mo gbe wan ni "is coming" (mo gbe wan ni)
[02:46.50] Naija boy wey dey go foreign
[02:50.42] Wey go foreign
[02:52.27] Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money)
