Body & Soul
[00:09.34] I dey sing, you dey dance, you dey whine
[00:11.74] When you cry I go wipe your eyes
[00:14.13] Gimme your bag make I fill am with dough
[00:16.25] I'm the only one, you no need another
[00:18.71] I'll hold you down
[00:20.30] You know this, you notice, bebe
[00:23.49] And I've told you now
[00:25.09] I'm right here, I dey for you, bae
[00:28.01] E no get anywhere wey I wan go
[00:30.77] If I could I would love you in my next life
[00:33.16] I don't really care about tomorrow
[00:35.33] As long as you dey right now I go dey fine
[00:37.73] You gat me high when I'm low low
[00:40.12] Shawty, you can take my soul
[00:41.78] All these things wey I dey talk right now
[00:44.44] I dey feel am for my body and bone, oh
[00:51.40] Body and soul
[00:56.13] Body and soul (oh ho oh)
[01:00.90] Body and soul
[01:07.18] I love the way you put it on me
[01:09.52] That thing wey you dey do me e dey mad me
[01:11.63] It's a vibe when I'm rocking your body
[01:14.02] No competition for your side oh dem no reach
[01:16.35] Make you look me wella I no be novice
[01:18.73] Only you, I want don't need nobody, no oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh
[01:24.85] So baby girl, I'll hold you down
[01:27.23] You know this, you notice, bebe
[01:30.17] And I've told you now
[01:32.02] I dey here, I dey for you, bae
[01:34.94] I'll hold you down
[01:36.80] You know this, you notice, bebe
[01:39.74] And I've told you now
[01:41.58] I dey here, I dey for you, bae
[01:44.51] E no get anywhere wey I wan go
[01:46.90] If I could I would love you in my next life
[01:49.29] I don't really care about tomorrow
[01:51.68] As long as you dey right now I go dey fine
[01:54.06] You got me high when I'm low low
[01:56.46] Shawty, you can take my soul
[01:58.32] All these things wey I dey talk right now
[02:00.96] I dey feel am for my body and soul, oh (oh)
[02:10.21] I dey feel am, I dey feel am, I dey feel am oh way
[02:16.24] Joeboy Pon deck (hmm hmmm hmmm)
[02:24.74] (I dey feel am, I dey feel am, I dey feel am for my body and soul)
[02:29.51] (I dey feel am, I dey feel am, I dey feel am for my body and soul)
