Lrc Player

RUSH

AYRA STARR
[03:05.11]·
This lyric sheet isn't paired with a song yet, so lines are shown but won't sync or seek.

[00:06.54] Oh-oh (Vibez)

[00:09.73] Ta-ta-ri

[00:11.07] Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri

[00:13.36] Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa

[00:20.01] Sabi girl no dey too like talk

[00:22.41] Animals dey in human form

[00:25.06] Padi man, nobody like work

[00:26.92] But you must hustle if you wan chop

[00:29.57] E no finish, dem wan fight us

[00:31.97] If dem dey run, dem no fit catch up

[00:34.36] I no dey form say I too righteous

[00:36.74] No come dey form say you too like us

[00:39.67] Me no get the time for the hate and the bad energy

[00:42.07] Got my mind on my money

[00:44.45] Make you dance like Poco Lee

[00:47.11] Steady green like broccoli

[00:49.23] Steady on my grind, no wan hear what they wan telly me

[00:51.88] Kudi na my fantasy

[00:54.02] Dem wan dey check if my tap e no rush

[00:57.20] But e dey rush, e dey rush well well, e be much

[01:00.65] Na God dey make my tap, e dey rush (mm)

[01:03.58] The kind money we touch, yeah

[01:06.76] E dey rush, e dey rush well well, e be much

[01:10.49] No be hype, everybody dey crush

[01:13.42] There′s no dulling with us (there's no dulling with us)

[01:16.07] hook

[01:17.07] Pa-pa-ri

[01:18.38] Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (yeah)

[01:20.52] Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa

[01:23.18] Ta-ra-pa-pa-ri-pa

[01:25.56] Jọ fun mi japata, I dey go Ghana (yeah)

[01:28.57] You never touch, you dey form papas (yeah)

[01:31.42] Which kind money we never see before?

[01:33.80] Kosi elomi, got me feeling I′m the one

[01:35.93] Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje

[01:41.52] You can't count my grace

[01:43.37] I just dey my lane, my lane

[01:46.77] Me no get the time for the hate and the bad energy

[01:49.41] Got my mind on my money

[01:51.81] Make you dance like Poco Lee

[01:54.19] Steady green like broccoli

[01:56.31] Steady on my grind, no wan hear what they wan telly me

[01:58.97] Kudi na my fantasy

[02:01.61] Dem wan dey check if my tap e no rush

[02:04.28] But e dey rush, e dey rush well well, e be much

[02:07.73] Na God dey make my tap, e dey rush

[02:11.20] The kind money we touch, yeah

[02:14.12] E dey rush, e dey rush well well, e be much

[02:17.58] No be hype, everybody dey crush

[02:21.02] There's no dulling with us (there′s no dulling with us)

[02:23.67] ′Cause e dey rush, e dey rush well well, e be much

[02:27.14] Na God dey make my tap, e dey rush

[02:30.05] The kind money we touch (oh)

[02:33.52] E dey rush, e dey rush well well, e be much

[02:36.95] No be hype, everybody dey crush (ooh-ah)

[02:39.88] There's no dulling with us (there′s no dulling)

[02:43.34] outro

[02:47.86] Yeah, yeah

[02:50.27] Yeah, yeah

[02:54.24] Mm, ahh