Lrc Player

Together

Uptownbwoy
[02:41.53]·
This lyric sheet isn't paired with a song yet, so lines are shown but won't sync or seek.

[01:30.38] Uptownbwoy pon this

[00:00.00] you know say na we dey run this

[00:00.00] wetin God put together

[00:00.00] say no man fit seperate

[00:00.00] say no man fit seperate

[00:00.00] yeah nobody fit hibernate

[00:00.00] Love is a beautiful thing

[00:00.00] when you find a beautiful queen

[00:00.00] love is a beautiful thing

[00:00.00] when you have a beautiful king

[00:00.00] let it shine a diamond ring

[00:00.00] like the falls of a morning spring

[00:00.00] many years like an eagles wing

[00:00.00] fly so high it's a beautiful thing

[00:00.00] wetin God put together

[00:00.00] say nobody fit seperate

[00:00.00] say no man fit operate

[00:00.00] yeah nobody fit hibernate

[00:00.00] love wey God don decorate

[00:00.00] yeah no man fit seperate

[00:00.00] say no man fit negotiate

[00:00.00] yeah nobody fit seperate

[00:00.00] this about a love from the 90's

[00:00.00] Down the aile holding palms like the palm trees

[00:00.00] eye to eye, never letting a vibe miss

[00:00.00] awaiting the time for true love's kiss

[00:00.00] Priest then asked him about what he feel ohh

[00:00.00] he talk say na love is all feel

[00:00.00] he talk say na trust is all he feel

[00:00.00] with her, a family he's gonna build

[00:00.00] Then he asked her how do she really feel ohh

[00:00.00] she said same feeling she just dey feel ohh

[00:00.00] she talk say for love she fit kill ohh

[00:00.00] with him a family she's gonna build ohh

[00:00.00] Since that day of that beautiful wedding

[00:00.00] 25 years of love and caring

[00:00.00] 7 children so fine and so healthy

[00:00.00] many more years of love never stressing

[00:00.00] Love is a beautiful thing

[00:00.00] when you find a beautiful queen

[00:00.00] love is a beautiful thing

[00:00.00] when you have a beautiful king

[00:00.00] let it shine a diamond ring

[00:00.00] like the falls of a morning spring

[00:00.00] many years like an eagles wing

[00:00.00] fly so high it's a beautiful thing

[00:00.00] wetin God put together

[00:00.00] say no man fit seperate

[00:00.00] say no man fit negotiate

[00:00.00] yeah nobody fit seperate

[00:00.00] love wey God don decorate

[00:00.00] yeah no man fit seperate

[00:00.00] say no man fit negotiate

[00:00.00] yeah nobody fit seperate

[00:00.00] This love na forever

[00:00.00] remember no forget

[00:00.00] love always and connect

[00:00.00] let nobody forget ohh

[00:00.00] This love na forever

[00:00.00] remember no forget

[00:00.00] love always and connect

[00:00.00] let nobody collect

[00:00.00] this love na together

[00:00.00] FOREVER

[00:00.00] together

[00:00.00] FOREVER

[00:00.00] together

[00:00.00] FOREVER

[00:00.00] together

[00:00.00] FOREVER

[00:00.00] i say together

[00:00.00] FOREVER

[00:00.00] together

[00:00.00] FOREVER

[00:00.00] together

[00:00.00] FOREVER

[00:00.00] together

[00:00.00] FOREVER