Joeboy - Baby (Visualizer)
[00:08.65] The one (The one, the one, the one, the one, the one, the one)
[00:18.26] What I fit do to get your love
[00:22.41] Girl I don give you all I got but it's not enough for you
[00:27.52] Shey u fire me catapult of love
[00:31.88] Na why be say I no fit get enough of you
[00:36.27] Wetin be that
[00:37.51] Nothing I can't do
[00:38.51] For ma baby
[00:39.52] Ma bebe
[00:41.26] Anytime wey you need me come through
[00:42.76] Mo ma sare
[00:44.06] Ma sare, wole
[00:45.52] Wetin be that
[00:46.64] Nothing I can't do for ma bebe
[00:48.64] Ma bebe
[00:49.86] Ma shawty oreke
[00:52.14] Ma bebe ma bebe eh
[00:53.54] Baby shey you dey for me
[00:58.38] As I dey for you
[01:02.63] Baby shey you dey for me
[01:07.38] As I dey for you
[01:10.63] Oh no, no
[01:12.90] Wetin be that
[01:13.91] Nothing I can't do
[01:14.77] For ma baby
[01:16.02] Ma bebe
[01:17.76] Anytime wey you need me come through
[01:19.55] Mo ma sare
[01:20.54] Ma sare wole
[01:22.27] Wetin be that
[01:23.26] Nothing I can't do for ma bebe
[01:25.26] Ma bebe
[01:26.53] Ma shawty oreke
[01:28.53] Ma bebe ma bebe eh
[01:31.01] What you wanna do girl
[01:32.01] Where you wan go
[01:33.28] 'Cos anywhere you go, girl
[01:34.53] I go follow go
[01:35.53] Cos I like the way you back it up
[01:36.76] The way you go down low
[01:37.77] And that's the reason they be hating on you, who are those?
[01:40.76] Baby you the baddest
[01:42.02] Step on the dance floor and show your madness
[01:44.26] I will be your king
[01:45.27] You will be my royal highness
[01:46.54] Out of all the girl them you are the flyest
[01:48.74] Baby shey u dey for me
[01:53.23] As I dey for you
[01:57.50] Baby shey you dey for me
[02:02.27] As I dey for you
