Lrc Player

DJ Neptune, Joeboy & Mr Eazi - Nobody

Unknown artist
[02:24.12]·Synced by Guest·
This lyric sheet isn't paired with a song yet, so lines are shown but won't sync or seek.

[00:05.49] Nkàn to ba fé, lo ma get sè kó ma lò bè (A wó)

[00:09.98] Body on check check check

[00:12.26] Atarò dò òmò you dey pepper dem a ah

[00:14.01] Toyin tomato causing gobé o

[00:16.74] Lepa jó pé pé ré pé jo wo ma sé me le sé ye

[00:25.23] I don't wanna hear say

[00:26.74] I don't wanna hear say you dey with another man

[00:28.73] The wey your body rotate

[00:29.49] I no go like am if I see you with another man

[00:30.74] I don't wanna hear say

[00:32.24] I don't wanna hear say you dey with another man

[00:36.24] The wey your body rotate

[00:38.26] I don't wanna see you with

[00:40.73] Nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, no

[00:49.98] Don't wanna see you with

[00:50.49] Nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, no

[00:56.48] (It's your boy Eazi)

[00:57.26] (Zagadat)

[00:57.98] Baby this your body no be here

[01:00.51] I tell you say you fine you no dey hear

[01:01.74] Me I no be dun di, dun di

[01:04.48] I see you with di Soji, Soji

[01:06.99] Anyway me I no go care

[01:08.49] (Na only you I dey want I swear)

[01:10.48] So don't waste time baby mà rò sé o ye

[01:12.98] Cos E be you I want, E be you I dey want o

[01:15.23] I go prove my love, I go risk it all o, a a a

[01:17.23] I don't wanna hear say

[01:18.99] I don't wanna hear say you dey with another man

[01:25.74] The wey your body rotate

[01:26.49] I no go like am if I see you with another man

[01:27.48] I don't wanna hear say

[01:34.23] I don't wanna hear say you dey with another man

[01:38.24] The wey your body rotate

[01:40.23] I don't wanna see you with

[01:42.00] Nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, no

[02:09.24] Don't wanna see you with

[02:09.74] Nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, no

[02:10.74] Baddest

[02:11.24] (Joe joe joe boy pon deck)

[02:11.98] DJ Neptune, hit me!