Anybody
[00:06.66] Ahh, ahh
[00:12.15] Gbese
[00:15.03] Ahh, ahh
[00:20.28] I don' charge my energy, I no get time for no enemy
[00:25.02] Tori pe won le tomi
[00:29.51] Nothing wey person never see
[00:31.55] Omo nothing wey person never see
[00:34.27] Forget, I say fashi
[00:37.28] Very soon expecting
[00:39.28] Je kawon padi eh jen be
[00:41.76] I dey kaku dey gbese
[00:44.04] Jejeli jeje jeje
[00:46.29] I been dey answer them yes sir
[00:48.26] Now na me dem dey answer yes sir
[00:51.04] Respect is reciprocal
[00:52.79] Even though unuh know say I special
[00:55.77] Anybody, wey no want to soji
[01:00.54] Anybody, wey no dey carry body
[01:05.27] Nack am something, ahh
[01:07.53] Nack am something
[01:09.78] To ba ta fele, fele
[01:12.02] Nack am something
[01:15.79] You won chop where you never work
[01:17.77] Shey na because me sef I never talk
[01:20.29] I look you dey laugh you gon, gon, gon, gongongon
[01:24.76] I sha know say the time go come
[01:27.06] Omo I know say the time go come
[01:29.53] Wey you no go fit lie no more
[01:32.77] Omo omo, life na turn by turn
[01:35.80] Whether you like or not
[01:37.39] To ba ginger me, gbeskele go burst
[01:40.37] Ki gbe , je kan gbo oh
[01:42.12] Anybody, wey no want to soji
[01:46.62] Anybody, wey no dey carry body
[01:51.36] Nack am something, ahh
[01:53.63] Nack am something
[01:55.64] To ba ta fele, fele
[01:58.13] Nack am something
[02:00.48] Money soon expected
[02:02.52] Je kawon padi e jen be
[02:04.99] I dey kaku dey gbese
[02:06.98] Jejeli jeje jeje
[02:09.72] I been dey answer them yes sir
[02:11.21] Now na me dem dey answer yes sir
[02:13.98] Respect is reciprocal
[02:15.72] Even though una know say I special
[02:19.00] Anybody, wey no want to soji
[02:23.62] Anybody, wey no dey carry body
[02:28.36] Nack am something, ahh
[02:30.70] Nack am something
[02:32.71] To ba ta fele, fele
[02:35.21] Nack am something
[02:37.46] Gbese
[02:38.95] Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
[02:43.22] Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
[02:47.60] Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
[02:52.10] Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
