Burna Boy - JA ARA E
[00:10.65] (Ehe) Ko juba, ko juba
[00:12.86] (Ehe) Ko juba, ko juba
[00:15.07] (Ah) Ko juba, ko juba
[00:17.52] (Ehe) Ko juba, ko juba (Ah)
[00:20.88] Your body go rest o
[00:23.33] Papa tell pikin o
[00:26.16] Your body go rest o
[00:28.37] Your body go rest o
[00:31.11] Your tongue go confess o
[00:33.65] Your head did go correct o
[00:36.40] You no go forget o
[00:38.91] Shey, you get the concept
[00:40.82] Dem no dey tell person (Ja Ara é, Ja Ara é)
[00:42.83] You go learn your own lesson (Ja Ara é, Ja Ara é)
[00:45.39] Everybody keep on searching (Ja Ara é, Ja Ara é)
[00:48.21] For miraculous blessings (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é)
[00:50.79] You go bow for Lagos too (Ja Ara é)
[00:53.59] If you no know yourself, you go lost too (Ja Ara é, Ja Ara é)
[00:55.88] If you get the money, you be bros, you (Ja Ara é, Ja Ara é)
[00:58.67] Omo nobody holy no apostles, no (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é)
[01:02.31] Your body go rest o (Kuro nbe)
[01:05.19] Papa tell pikin o (Eh, eh)
[01:07.49] Your body go rest o (Sukuru ge ge ge)
[01:10.03] Your body go rest o (Eh)
[01:12.57] Your tongue go confess o (Sonu)
[01:15.03] Your head did go correct o
[01:17.90] You no go forget o
[01:20.44] Shey, you get the concept
[01:22.73] Dem go tell you
[01:23.88] Watch out when you go
[01:24.69] Watch out pon de road
[01:25.51] Watch out for dem hyenas
[01:28.29] Watch out when you go
[01:29.93] Watch out pon de road
[01:31.08] Watch out
[01:33.37] Look around in all the places you go to
[01:35.34] Stand your ground and stay solid like Ogun
[01:37.91] Watch your back and just do what you supposed to
[01:40.48] Take care of family and people you're close to
[01:43.03] Dem no dey tell person (Ja Ara é, Ja Ara é)
[01:45.82] You go learn your own lesson (Ja Ara é, Ja Ara é)
[01:48.61] Everybody keep on searching (Ja Ara é, Ja Ara é)
[01:51.19] For miraculous blessings (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é)
[01:53.40] You go bow for Lagos too (Ja Ara é)
[01:56.23] If you no know yourself, you go lost too (Ja Ara é, Ja Ara é)
[01:58.45] If you get the money, you be bros, you (Ja Ara é, Ja Ara é)
[02:01.27] Omo nobody holy no apostles, no (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é)
[02:05.19] Your body go rest o (Kuro nbe)
[02:07.40] Papa tell pikin o (Eh, eh)
[02:09.94] Your body go rest o (Sukuru ge ge ge)
[02:12.73] Your body go rest o (Eh)
[02:15.19] Your tongue go confess o (Sonu)
[02:17.73] Your head did go correct o
[02:20.84] You no go forget o
[02:23.01] Shey, you get the concept
[02:25.31] Dem go tell you
[02:26.17] Watch out when you go
[02:27.27] Watch out pon de road
[02:28.13] Watch out for dem hyenas
[02:30.43] Watch out when you go
[02:32.35] Watch out pon de road
[02:33.49] Watch out
[02:35.21] Dem go tell you
[02:36.28] Watch out when you go
[02:37.38] Watch out pon de road
[02:38.49] Watch out for dem hyenas
[02:41.04] Watch out when you go
[02:42.68] Watch out pon de road
[02:43.82] Watch out
[02:46.65] (Ehe) Ko juba, ko juba
[02:49.15] (Ehe) Ko juba, ko juba
[02:51.61] (Ah) Ko juba, ko juba
[02:54.11] (Ehe) Ko juba, ko juba
[02:56.81] (Ah) Ko juba, ko juba
