Lrc Player

way too big

Burna boy
[03:20.45]·
This lyric sheet isn't paired with a song yet, so lines are shown but won't sync or seek.

[00:07.54] I dey tell you my guy, you know my style

[00:08.98] E no be Jazz, them dey sell am for eBay

[00:10.44] If you say you get mind and you wanna try

[00:16.22] You go go die, iberibe

[00:17.15] It's been a landslide for a long time

[00:19.44] But them no wan believe me

[00:21.37] All of una combine, shey you wan try

[00:23.87] Oya do am, if e easy

[00:25.67] Who bad enough? Who do it like me?

[00:27.89] Make una phone my cellular (wait)

[00:29.71] Your back and your spinal cord e go break

[00:31.98] If you carry my weight

[00:33.35] Because I'm way too big

[00:36.75] Way too big to be fucking with you

[00:38.95] To be fucking with you, mmh

[00:41.46] Because I'm way too smart

[00:44.96] Way too smart to be falling in your trap

[00:48.37] Fucking with you, mmh

[00:50.19] 'Cause I'm way too cool

[00:53.64] Way too cool to be losing my cool

[00:58.20] (Oluwaburna)

[00:59.54] Truly, truly

[01:02.44] I bring the thunder like Muri

[01:04.45] They say I'm on drugs, ti mi o mu ri

[01:06.68] But everything dem talk still no dey do me

[01:08.44] Them say na because me I be skuri

[01:10.66] Before my life changed I lived in a movie

[01:12.39] Used to roll with the shank just like Julie

[01:15.20] Still Popcaan 'cause I'm unruly

[01:16.95] Beat my case 'cause of hung jury

[01:19.12] Took my place as the shine shine bobo of

[01:21.45] The Nigerian music

[01:23.43] Because I'm way too big

[01:27.21] Way too big to be fucking with you

[01:31.21] To be fucking with you, mmh

[01:32.00] Because I'm way too smart

[01:35.48] Way too smart to be falling in your trap

[01:38.73] Fucking with you, mmh

[01:40.63] 'Cause I'm way too cool

[01:43.96] Way too cool to be losing my cool

[02:06.71] Na your problem

[02:08.46] I done tell say na your problem

[02:10.47] You just mad because I'm poppin'

[02:12.91] Na your problem

[02:15.41] Say, na your problem

[02:17.71] I done tell say na your problem

[02:19.87] You just mad because I'm poppin'

[02:21.48] Na your problem

[02:22.87] I dey tell you my guy, you know my style

[02:23.94] E no be Jazz, them dey sell am for eBay

[02:25.47] If you say you get mind and you wanna try

[02:30.24] You go go die, iberibe

[02:31.97] It's been a landslide for a long time

[02:34.50] But them no wan believe me

[02:36.25] All of una combine, shey you wan try

[02:38.28] Oya do am, if e easy