Jowo
[00:02.31] My baby jo, jo
[00:04.54] Jo, jowo
[00:06.04] My baby jo, jowo
[00:08.30] My baby jo, jowo, jowo
[00:13.29] One time three gbosa for the two person wey born you
[00:17.54] I no go wan to try lose you chai they no born me well
[00:22.81] I no fit tire for your matter, lai lai say I no do
[00:27.05] Suddenly man ah calm down, man down for only you, yeah
[00:31.79] Many, many man they try to whine you
[00:34.29] I no really mind they just dey whiney
[00:36.54] Many, many gyal they try to whine me
[00:38.82] Baby no go mind dem just be whiney
[00:41.04] Many, many man they try to whine you
[00:43.81] I no really mind they just dey whiney
[00:46.05] Many, many gyal they try to whine me
[00:48.31] Baby no go mind dem just be whiney
[00:50.79] So me say jo o (jowo)
[00:53.04] Look into my eyes oh baby (jowo)
[00:55.57] Will you be my wife oh baby? (jowo)
[00:58.58] Baby, oh ya raga, raga, raga for me
[01:01.31] Jo o (jowo)
[01:02.79] Look into my eyes, oh baby (jowo)
[01:04.83] Will you be my wife? Oh baby (jowo)
[01:07.04] Baby, oh
[01:10.31] Jo, jowo
[01:12.06] My baby jo, jowo
[01:14.29] My baby jo, jowo, jowo
[01:18.79] Amina, zo mana
[01:21.05] And so me go, che si mina
[01:23.29] E be like you be my destiny na
[01:25.81] This kind of love e no dey similar
[01:28.04] Amina, mutumiya
[01:30.30] Mo la e gan
[01:32.79] Gbo temi na, ori ka kiri mu
[01:35.55] Su mo mi girl, baby speak to me now
[01:37.56] Many, many man they try to whine you
[01:40.05] I no really mind they just dey whiney
[01:42.29] Many, many gyal they try to whine me
[01:44.57] Baby no go mind dem just be whiney
[01:47.05] Many, many man they try to whine you
[01:49.54] I no really mind they just dey whiney
[01:51.79] Many, many gyal they try to whine me
[01:54.30] Baby no go mind dem just be whiney
[01:56.54] So me say jo o (jowo)
[01:58.80] Look into my eyes, oh baby (jowo)
[02:01.31] Will you be my wife oh baby? (jowo)
[02:03.79] Baby, oya ragaraga raga bo mi
[02:07.05] Jo o (jowo)
[02:08.54] Look into my eyes, oh baby (jowo)
[02:10.82] Will you be my wife oh baby (jowo)
[02:13.29] Baby, oya ragaraga raga bo mi
[02:17.05] Jo, jowo
[02:18.06] My baby jo, jowo
[02:20.29] My baby jo, jowo, jowo
[02:25.29] Jo, jowo
[02:27.29] My baby jo, jowo
[02:29.55] My baby jo, jowo, jowo
[02:33.04] (Magic Boi, take it easy on the beat)
