Lrc Player

Way too Big

Burna Boy
[03:20.45]·
This lyric sheet isn't paired with a song yet, so lines are shown but won't sync or seek.

[00:06.96] I dey tell you my guy, you know my style

[00:09.71] E no be Jazz, them dey sell am for eBay

[00:12.98] If you say you get mind and you wanna try

[00:14.96] You go go die, iberibe

[00:16.96] It's been a landslide for a long time

[00:19.21] But them no wan believe me

[00:21.21] All of una combine, shey you wan try

[00:23.46] Oya do am, if e easy

[00:25.22] Who bad enough? Who do it like me?

[00:27.46] Make una phone my cellular (wait)

[00:29.46] Your back and your spinal cord e go break

[00:31.46] If you carry my weight

[00:32.71] Because I'm way too big

[00:36.21] Way too big to be fucking with you

[00:39.21] To be fucking with you, mmh

[00:41.46] Because I'm way too smart

[00:44.96] Way too smart to be falling in your trap

[00:47.96] Fucking with you, mmh

[00:49.71] 'Cause I'm way too cool

[00:53.21] Way too cool to be losing my cool

[00:57.46] (Oluwaburna)

[00:59.22] Truly, truly

[01:02.46] I bring the thunder like Muri

[01:03.96] They say I'm on drugs, ti mi o mu ri

[01:06.21] But everything dem talk still no dey do me

[01:08.47] Them say na because me I be skuri

[01:10.46] Before my life changed I lived in a movie

[01:12.46] Used to roll with the shank just like Julie

[01:14.97] Still Popcaan 'cause I'm unruly

[01:16.96] Beat my case 'cause of hung jury

[01:18.96] Took my place as the shine shine bobo of

[01:21.46] The Nigerian music

[01:23.21] Because I'm way too big

[01:26.71] Way too big to be fucking with you

[01:31.46] To be fucking with you, mmh

[01:31.97] Because I'm way too smart

[01:35.46] Way too smart to be falling in your trap

[01:38.48] Fucking with you, mmh

[01:40.21] 'Cause I'm way too cool

[01:43.71] Way too cool to be losing my cool

[02:06.46] Na your problem

[02:08.21] I done tell say na your problem

[02:10.46] You just mad because I'm poppin'

[02:12.96] Na your problem

[02:14.71] Say, na your problem

[02:16.72] I done tell say na your problem

[02:18.71] You just mad because I'm poppin'

[02:21.47] Na your problem

[02:22.46] I dey tell you my guy, you know my style

[02:25.21] E no be Jazz, them dey sell am for eBay

[02:27.47] If you say you get mind and you wanna try

[02:29.97] You go go die, iberibe

[02:31.71] It's been a landslide for a long time

[02:33.96] But them no wan believe me

[02:35.96] All of una combine, shey you wan try

[02:38.21] Oya do am, if e easy