All work and no play
[00:02.98] Iyalaya intro
[00:08.23] Emi ti take off, but them still dey find their car key
[00:11.74] Lasgidi grinding, with ma papi
[00:14.24] They hate the way that am winning
[00:15.98] They wanna jack me
[00:16.98] I kick asses you rob port
[00:18.48] Awon t'eyan chappy
[00:20.23] She be bad pikin she's next to crazy, like Maheeda
[00:22.98] I dey all about paper, family, ladies, and liquor
[00:25.98] Black attire like 'Jiga mhenn
[00:27.76] Am jiggi ma niggher
[00:28.73] Watch our passport photo go turn into the bigger picture
[00:31.49] Yes o yes o na so I see ma ex o
[00:34.24] Acting like we' all cool
[00:35.48] She want dey give me XO
[00:36.99] She say she want follow me talk
[00:38.48] I say, I gats to ex o
[00:40.23] O wa n binu, ti mo ti yo, ti mo ti n mu XO
[00:43.00] Your lady likes me on 'Gram, she double-taps me
[00:45.73] On Snapchat, she dey send me things wey you no go like see
[00:48.98] Your lady likes me dey give am for ma backseat
[00:51.23] Still gat the niggher asking 'bout ah padi wey be light-skin
[00:54.48] No o oh, ohh
[00:55.48] Tell Alima make she no dey dull me
[00:56.98] (No dey dull me)
[00:58.23] Laughing to the bank; the money calling
[01:00.98] Hustle everyday and night, we' balling
[01:03.75] We no dey crash until the early morning
[01:16.75] I wanna let you know oh, oh, oh yeah
[01:20.23] Say, All Work and No Play, makes Jack a dondi oh
[01:24.23] It makes Jack a dondi oh
[01:27.98] Oh, uh, oh, oh, ohh
[01:40.76] Who you be? Who you be?
[01:42.23] Ajebo l'ori Street?
[01:43.73] All ma ladies are freaks
[01:45.24] All ma nigghers- legit
[01:46.73] Getting bitchees the dream, living neat is the major key
[01:49.48] I got this se you want make I dey show you receipts?
[01:52.49] Where you dey, when I dey carry bike?
[01:54.25] N'igba ti ko s'oko?
[01:55.73] Oloun! Won o fe ki n n'owo aganran
[01:58.48] Bank account mi ti chop up
[01:59.73] Mo ti l'owo I concur
[02:01.25] Bad belle; won ma wu u bi ikun Jide Kosoko
[02:03.75] Ma game changed now am being paid
[02:05.24] Get me steady, getting that guak
[02:06.73] Mo change game mo tun se
[02:08.23] Mo ja a gba so what? Me
[02:09.73] Ajebo no be Street king
[02:10.98] Mo ba o ja lowo mo o
[02:12.23] And I go hold you down
[02:13.23] Like say the toilet no dey clean enough
[02:15.01] You're on
[02:15.73] Your lady likes me on 'Gram, she double-taps me
[02:18.23] On Snapchat, she dey send me things wey you no go like see
[02:21.23] Your lady likes me dey give am for ma back seat
[02:23.99] Still gat the niggher asking 'bout ah padi wey be dark-skin
[02:26.98] No o oh, ohh
[02:27.74] Tell Alima make she no dey dull me
[02:29.48] (No dey dull me)
[02:30.73] Laughing to the bank; the money calling
[02:33.48] Hustle everyday and night, we' balling
[02:36.98] Oh ohh yea ehh
[02:37.73] We no dey crash until the early morning
[02:49.48] I wanna let you know oh, oh, oh; yeah
[02:52.48] Say, All Work and No Play, makes Jack a dondi oh
[02:56.98] It makes Jack a dondi oh
[02:58.98] Oh, uh, oh, oh, ohh
[03:13.24] All Work and No Play, makes Jack a dondi
[03:15.98] All Play and No Work, makes Jack a dully
[03:19.00] All Work and No Play, makes Jack a dondi
[03:21.99] All Play and No Work, makes Jack a dully
